Jaytee3333's Posts
Nairaland Forum › Jaytee3333's Profile › Jaytee3333's Posts
1 (of 1 pages)
Na all this camp dey put this man atiku for political loss, if bola tinubu should re contest for the fourth time he still going to win because politics in Nigeria is not by emotion |
Can someone please tell atiku that there's still a chance for him to become a president, tell him to leave ADC , leave every opposition party and make amendment with bola tinubu and APC , tell him to play this game very well, his chance of becoming a president in opposition party is slim , male una tell him, I dey pity him |
Rotimi ameachi no get political base o, man just dey run mouth anyhow lately |
I swear this atiku guy no sabi politics rara, na loser him be from beginning the man no sabi calculate at all, decamp to APC support tinubu second term with everything then build connection in APC contest for president , no northern politician that is more popular than him right now in APC , |
Not in 2027 oo, make una go coordinate una self |
So now what's the best Samsung phone to use |
Person wey Dem do release, he dey enjoy himself |
![]() |
Na jagaban now, is not by mouth , you will be surprise tinubu will have 70% of his vote from the north in 2027, watch out ![]() |
All this northern politicians self they wan dey chop oil money clean mouth ![]() |
1 (of 1 pages)