Jcomolade's Posts
Nairaland Forum › Jcomolade's Profile › Jcomolade's Posts
Pls ao did u guys apply...help a brother... |
ormoretaller: Some of u guys are pathetic. Some claims to be christian but they r nt by their words. Patience z a virtue one mst have in this life,buh some quickly run out of it. U dont even nid pple to give u info if u really trust HIM. Dont get me wrong. We all r humans but shld nt let the hastiness in us push out idle words which z also a sin. Av wrote so many test and av done few interviews buh was nt successful. I neva bcus of dt utter foul language against anyone,be it the company or any oda person. Be calm always. Dont judge pple without verifying things. God z always able. He can do all things. Patience and humility z key to this. And i ll also gv u guys a glimpse of hope. There z a second(last) batch for d interview. Someone hinted me today nd i pray they call. Shalomhummmm...nice word from u...thanks for dis...God bless |
HNM guys |
choirmistress: How much pay are you looking at?if u av anyone for me tell me...pay is not d first issue but d distance |
Tonnero23: Those guys wey dem call for training, no get time for nairaland again oh. Dem just dey very busy. But God is still faithful, what He said He wud do, He has done. Let us keep praising Him for what He has in stock for Us.busy so dey no dey eat abi? Even Sunday dem dey go training abi? I hate dat busy of a tin..wetin person won do he go do am busy no be excuse broda |
Pls any teaching job around ikotun/Egbeda side wit gud pay oooo...Am an Economist...Thanks |
Samoloye: Honestly,this isn't funny at all. After the whole process,we are still expecting to hear from them and they have called some people already. Those that they even called no longer comment here again. It is well.lol...na so life be my brother...I believe say dey go still call sha..I av d faith |
Folu6762: and if they don't there is God in heaven watching all we do on earth and we will all get the punishment of our doing before we leave this world and torment for our sin in heaven if they don't stop this their i know person and naija connections of things, private companies has no trust likewise the government organizations. but consobrewery human resource dept. you we pay for this ooooooooooo. for all the expenses out of no job no money, person go pay for drivers incense, go for many other processes. you now later base it on whom i know. see you will all pay for this b4 this year runs out. no doubt of it.bros take am easy ooooo...dey will call u no worry...av faith....Peace out |
Lol...see ao everybody quiet oooo....see pple with no faith oooo....I believe say go dey still call us oooo...keep the faith...pls was reget message sent to dose dat failed test? |
Hmmmmmm...so nobody to give us information...oga oooooo...all is well |
Morning...pls try to update us with any information oooo...I mean guys resuming training today so that we can know our fate...thanks God bless...#KEEPoNbeLIevInG# |
gentlekaycy: thankspls try to inform us tomorrow wen u r thru and pls ao I go enter motor from iyanapaja |
Fabulousmii: Just master your CV n confidence, its the regular interview questions.bros I no even remember oooooo....bros I can I get dia for iyanapaja |
gentlekaycy: i think they are recruiting for 8ank but the bank and position is what i don't knowGood day. You are invited for an Exec. Secretary role interview at Workforce Management Centre Ltd., Swiss House, Plot 9, Block A (beside UPS Building), Gbagada. Date: Thursday, 28th Aug.,2014 Time: 1:00pm prompt Dress code: STRICTLY corporate. Kindly come with two copies of your updated CV. Thank you.....dats my invite |
gentlekaycy: 37 views, no comment yet. pls somebody help.same oooo...but any information abt d interview?cos I no won waste my tfare ooooo |
ormoretaller: In batch? I don't really have answers to that. The training starts on thursday. This week thursdaythanks padi...pls ao many weeks training? |
I don't know why guys r nt replying oooooo |
Guys ao far nw..when r u starting the training...pls help us find us wen dey r going to call the next batch |
Guys pls wen is d driving test..still expecting mine sha |
Morning guys..Good news dis week ijn |
chibuking1: By d way any oda persn wit insider in conso , shud try nd confirm toooo......i knw some of us that did interview knew some wrkers der,........ Does it mean dem no dey nairaland?maybe guys wey sabi insider no dey sha....all is well...dey no get choice Dan to employ us oooooo |
I av someone working wit NB as a sale rep na him show me d message sent to dem from NB yesterday telling dem dat dey av approved d merging but dey need to sign some papers b4 final confirmation |
News reaching my desk is that consolidated and NB is merging anytime from nw cos dey don approve am yesterday...my question is shey dis no go affect the recuritment ooooo? Cos NB self dey employ like mad...hmmmmm |
News reaching my desk is that consolidated and NB is merging anytime from nw cos dey don approve am yesterday...my question is shey dis no go affect the recuritment ooooo? |
Today na Today... Make una talk nw ;DTtoday na Today... Make una talk nw |
chibuking1: May una no worry, september , una go begin see smilesAmen oooo I can't wait to start working with consolidated ooooooo |
Estorico: AMEN O! Chei I don find dis thread tire. Chibuking,Tonnero,Jcomolade and everybody how una dey? Please,let's say hi at least rather than keeping quiet till they call us. It is a done deal already. We are only waiting for the manifestation. Any latest guys?notin for nw...expecting gud news very soon |
chibuking1: Like seriously ooo.... Its shud b in batches....,so expect urz soonshey u don see ur own ni? |
chibuking1: Heheheh, driving test invites , cominnnnn innnnnnnnnnnnlol...make dat soon no be like Jesus Christ is coming very soon ooooo |
Tonnero23: This week is our week of testimony. Can I hear your amen if you believeAMEN OOooo |
I applied for senior sales officer ooooo |

