₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,928 members, 8,447,788 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 12:48 AM

Toggle theme

Jennyesh's Posts

Nairaland ForumJennyesh's ProfileJennyesh's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)

NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 11:53pm On Oct 12, 2014
Anugod:
Oga Sodiq abeg carry your wife enter bedroomgrin
Better
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 11:48pm On Oct 12, 2014
sodiqyinka:
Jennyesh, u no go sleep?
How i wan take sleep when u dey awake dey folo oda girls talk ehn?
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 6:57am On Oct 12, 2014
[quote author=coollabman post=27068801][/quote]Stop opening ur teeth o.. Go nd accpt my pending request nd gv me dt surprise u talkd abt
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 6:50am On Oct 12, 2014
omo4me:
@jennyesh hi dear, any news?
Swty na rumor i bn hear... But thank God ds is a new week nd ds week evrytn will come to light
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:03pm On Oct 11, 2014
coollabman:
@jennyesh are you a delsuite? I just pm you now make we chat.
Yes I am... Saw ur pm few mins ago nd ve replied
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 12:17pm On Oct 11, 2014
hawdi:
Ok, good morning to everyone out there. Hope we all had a wonderful night rest?! To my fellow e-warriors who are still bent on not paying, I salute una, and to those e-warriors who didn't mean to but had to just because of one reason or the other, I salute una too.

Just few minutes ago, I spoke with a friend's boss who happens to be an army personnel (I stand to be corrected if there's no such statement, thanks), and this man told me I could send my call-up number as soon as I have it, I told him I wasn't gon pay so he shouldn't expect it anything before next week Thursday or Friday, he told me it's fine, and added that some schools haven't gotten their call-up numbers at all, of which some of their students have paid their 4k, Delsu as a good example (no hard feelings Delsuite, I just hard to call it out, pardon me please), and not like their students won't want to influence their postings too by the time they eventually get their call-up numbers, he continued. So there's still room for anybody who would like to by the time the call-up numbers get to our individual CPI.

After I had spoken with him, I realized I became calmer at mind, not like I was very worried though. We all gon get to influence our postings eventually, so no panic! grin.

Peace!!
Thank u for ds
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 9:33am On Oct 10, 2014
niceeric:
Don't kill yourself ma'am......in d end, you'll see ur current worries weren't necessary......November 4th,youll be dressed in white for good,camp stuff babe!!
Thanks dear
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:39am On Oct 10, 2014
omo4me:
@jennyesh gud morin dear, did u hear anything? Abeg my bp don high
My dear ntn o.. My BP sef high and my immune system don low no thanks to nysc... God dey sha. Make we stl dey look nysc nd Delsu
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:35am On Oct 10, 2014
Titiluvly:
Goodmorning House, i finally got my call up number, it was even sent on sunday, someone used direct browser of his fone to check for me n saw it in primary inbox,,

trenditee, jennyesh, simon n abumuhd please check agn
Congrats swty.. Ve checkd my mail over nd over.. I feel its a sch prob cos nobody for my sch wey pay don get.
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 7:17am On Oct 10, 2014
fweshblacboai2:
Good morning y'all.....hope you all had wonderful nite rest? Just wanna let you all know dat I didn't leave you guys just like dat,I had some ish wif ma fone nd the ish gonna take few more days nd I was like chai I can't afford not to comment or say I to ma great E peeps on here,so I decided to open a new account......guess u gonna be wondering who am I.....Am still ur loyal boai @fweshblacboai.....the unilag dude.....the Biochemist.....#akerry ma coursemate I missed you.....BTW,am really disappointed @ kalushaiye,sodiqyinka,taiye4christ,dania30,jennyesh,trenditee,omolizzy,holarwoomey,melucynk,hepzibabeulah,akerry,so many more buh to mention a few for not asking after me........well it z well
No vex.. I for call u but i no get ur num
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 5:18pm On Oct 09, 2014
Titiluvly:
Hmm..its well
Yes it is well o.... hmmm
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 9:09pm On Oct 08, 2014
merbenko:
How many change color grin grin
merbenko:
How many change color grin grin
hahahahhaha na story u dey find
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 9:03pm On Oct 08, 2014
trendiitee:
my dear...I'm highly disappointed in some people here 2nyt...
Make we just dey watch jawe,,as we await our call-up numbers.
My dear if i tell u say i no weak wt wetin hapn for here ds nyt coupled wt nysc mata ehn i go dey lie... Anyhow sha make me sef dey watch
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:47pm On Oct 08, 2014
khordistic:
yah.. D tin dy vex me die, sum pple lyk me r tinkin ov hw 2 get dia kallup numb pple jst dy here dy talk dust #smh
hahahahahhahah
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:27pm On Oct 08, 2014
boyvin:
lol..u funny jor.
lol
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:19pm On Oct 08, 2014
This thread has actually lost its essence... so many chameleons... Wat a shame
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f):
shunful:
madam you getting this all wrong, you need to see his original post, you will understand better. the mumu guy used that statement wrongly
I was here from d start... I agree he said it out of context no doubt,,,,, But abeg dt was ystdy so y bringn it up againhuh I no like poverty o dts y i agree dt poverty indeed is a bastard,. But again he used it out of context
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 7:58pm On Oct 08, 2014
Shuuuuuu......I wonda y person go dey vex say poverty na bastard abi na d person dey father am?......
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 7:15pm On Oct 08, 2014
rashfat:
U no dey close 2 Ilorin na. I dey plan 2 put am here on Sunday, sey anybody wey go fit make am, then i o come drop my contacts. U r invited sis
ah ilorin... Ok lets do it ds way.. Do d ilorin own den later u come do am for me d family way
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 7:11pm On Oct 08, 2014
Ayomax:
it's nothing, I did that within 2mins. don't tell anybody I work for the CIA
loll.. Ok i won't.. But on a serious note ur bigger dan dis abeg.. Just overlook.. No b every rain wey fall person dey bring out bucket
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 6:56pm On Oct 08, 2014
Ayomax:
uncle you can lie ooo!!! you once wrote that USA denied you visa n you will try to reapply after your nysc. abi you don turn to X-Men (Days of Future Past)
www.nairaland.com/1482362/general-u.s.a-student-visa-enquiries-part5/499#25681186
U went as far as digging ds up??...... Talk abt sm1 bn gainfully employed
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 6:50pm On Oct 08, 2014
rashfat:
Sis, hw far na, hw ur side, hw body?
I just dey o... Ds one wey u no wan invite me for ur convo abi u no need family membrs thr?
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 6:42pm On Oct 08, 2014
rashfat:
Guy take am easy na, no vex. Die ds matter na abeg. All of us dey here 2geda 2 dey get info abt NYSC nd we sef knw sey na fake nd original info we go dey get, na individually we o go do our own little research abt d info. So, i'm beggn u 2 pls stop.
Correct
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 6:37pm On Oct 08, 2014
Wetin jealousy go do ppl ehn hmm
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 6:33pm On Oct 08, 2014
Hmmmmm
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 3:47pm On Oct 08, 2014
trendiitee:
we still dey 2geda ooooo
na wa o...
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 9:56am On Oct 08, 2014
[quote author=omo4me post=26961513][/quote]yes
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 9:30am On Oct 08, 2014
dania30:
Yea I can imagine, it's still good to know no one has gotten the alert in school. I hope u get it soon. Its well!
Thanks my fellow mcbite
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 9:26am On Oct 08, 2014
dania30:
Babe no alert yet? Goodmorning!
My dear gud mrn o... No alert yet o.. Ur girl BP ehn hmmm.. Anyway sha y i neva cry na because nobody for my sch wey pay d 4k don get sha..
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 9:22am On Oct 08, 2014
Simonagbons:
Very sure
Even called sch to confirm
Was told that everyone whose result was approved by the senate were mobilized.
Have collected my result already.
Meaning I was also mobilized.
Don't know how to reach this NYSC people now.
Cos they're not replying there mails.
its one thn to b told u were all mobilized nd its anoda thn to actually see ur name on d school's masterlist.... Anoda thn wen u paid d 4k did u get an email dt ur payment was successful? ...
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 9:17am On Oct 08, 2014
Trendiitee hw fa na... Me nd u stl dey d same level abi u don get?
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 9:09am On Oct 08, 2014
Haryoryhemie:
who says miracle doesn't happen? I was chatting with my frnds when I got dis mail, I wanted to ignore it but opened it on a second thought, then I realised it was my callup number(I didn't pay a dime), I was sooo happy and decided to write it out in order to work my posting.......... I still dey find pen oooooo suddenly my phone rang, I wanted to pick d call when I realised it was my 5:30am alarm, na so I wake without writing it outhuh Gurus in d house, pls what shld I do? Shld I contact Sidmach or go to NYSC office direct? Top of d morning to u all as I dey imagine all d stupid questions wey I don read on did thread since dis callup ish
haahhah.... Na wa o.. We really get dem many

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)