Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 4:39pm On Jul 22, 2009 |
romade: jeo we dont want u to rot in hell or scream our names 4 water/guguru but u can allow me to bounce in hell abi? |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Jeovy(m): 4:35pm On Jul 22, 2009 |
make una allow me eat abeg |
Jokes Etc › Re: What's ur own definition? by Jeovy(m): 4:33pm On Jul 22, 2009 |
Hollysmile: Oh, babe! You sound downcast. Sorry if i was too harsh. Neva meant to. lover boy, u don find trouble finish |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Jeovy(m): 4:29pm On Jul 22, 2009 |
romade: wait o na d credit garri wey u soak since sunday u still dey drink small small hahahahahahaha, u suppose keep my secret |
Jokes Etc › Re: House For Sale by Jeovy(m): 4:26pm On Jul 22, 2009 |
blissieng: slapping wouldnt work the kind of wonder terrible beating might do. u provoked pass me |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Jeovy(m): 4:24pm On Jul 22, 2009 |
u saw dem or u are with dem |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 4:23pm On Jul 22, 2009 |
una dey vex with me today |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Jeovy(m): 4:20pm On Jul 22, 2009 |
check your backyard |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Jeovy(m): 4:18pm On Jul 22, 2009 |
sylve11: jeovy how far?  guy, I dey. Come chop abeg |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Jeovy(m): 4:16pm On Jul 22, 2009 |
witches in d house |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Jeovy(m): 4:15pm On Jul 22, 2009 |
u be one of dem |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 4:11pm On Jul 22, 2009 |
aha, dis is serious. where my bible self? |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Jeovy(m): 4:10pm On Jul 22, 2009 |
amebo |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Jeovy(m): 4:08pm On Jul 22, 2009 |
accent? where u hear me talk |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 4:07pm On Jul 22, 2009 |
I wonder O |
Jokes Etc › Re: House For Sale by Jeovy(m): 4:06pm On Jul 22, 2009 |
I think online slapping should be introduced  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 4:04pm On Jul 22, 2009 |
lysaa: Have mercy una wan try God again  |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Jeovy(m): 4:02pm On Jul 22, 2009 |
nope, why?, u go date me if I be |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by Jeovy(m): 4:01pm On Jul 22, 2009 |
sharap one is enough  |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Jeovy(m): 3:59pm On Jul 22, 2009 |
hallelujah!!!, I need to open a church chap chap |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 3:57pm On Jul 22, 2009 |
not just poor, miserably poor |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Jeovy(m): 3:55pm On Jul 22, 2009 |
, on sylve blind eyes |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 3:54pm On Jul 22, 2009 |
teissys: Give me microfone can't u afford something on ur own, everytime give me |
Jokes Etc › Re: 22 Things I've Learnt From Nollywood (with No Apologies) by Jeovy(m): 3:51pm On Jul 22, 2009 |
jazzed I was  |
Jokes Etc › Re: Sisters Of Mercy by Jeovy(m): 3:46pm On Jul 22, 2009 |
clemcykul: *dials bliss number* i think its stale
;d of course it is, check d date posted |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Jeovy(m): 3:43pm On Jul 22, 2009 |
lysaa: tell me somn something |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 3:41pm On Jul 22, 2009 |
u still dey think of food even in fighting  |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Jeovy(m): 3:40pm On Jul 22, 2009 |
everything actually, ben your student  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 3:39pm On Jul 22, 2009 |
make una rewind
romade, where my guguru |
Jokes Etc › Re: Just Do Something Religious by Jeovy(m): 3:37pm On Jul 22, 2009 |
hahahahaha, dat is risky creativity |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Jeovy(m): 3:34pm On Jul 22, 2009 |
very entertaining, pls don't stop. hey romade buy me guguru make I use relax. |
Jokes Etc › Re: Ben. . . Network Connection Is A Must by Jeovy(m): 3:31pm On Jul 22, 2009 |
ok, bloody riar |