TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 2:04pm On Jul 25, 2021 |
Broobembem: He featured in one of Josh2funny’s skit too.
Baba Na hustler. omo wetin this guy never do? I stan! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 2:00pm On Jul 25, 2021 |
Dude wasn't lieing when he said he get song for iTunes 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 1:58pm On Jul 25, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 1:31pm On Jul 25, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 1:00pm On Jul 25, 2021 |
Froshloaded: I swear..
I don't know why this people are hating on him sef.. niggar has not done anything to warrant the hate.. Na so life be na you go just siddon dey do your thing jejely people go just dey dey hate you nor be say you offend them oh! |
Sports › Re: Tokyo2020 Basketball: Nigeria Lost To Australia 64-84 by jikins(m): 10:57am On Jul 25, 2021 |
Who dey 64 biko |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:18am On Jul 25, 2021 |
Froshloaded: Whitemoney don blow
From 2k follower's to 47k within 24hours Ma nigga  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 11:58pm On Jul 24, 2021 |
lymelyte: You see this bigbrothernaija ehn, it is 100% connection.. You have to know someone that knows someone for you to be considered.. As I am speaking to you,they already have 80% of the housemate of next season.. They leave 20% for random nigerians.. norms na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 11:53pm On Jul 24, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 11:53pm On Jul 24, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 11:47pm On Jul 24, 2021 |
ThierryJay: He acted as a gang member threatening to shoot some other rivals. Whats the time stamp if you don't mind |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 11:45pm On Jul 24, 2021 |
ThierryJay: I'm actually feeling this Boma guy o. His CV carry small.
He actually acted in the Hollywood series Blacklist episode 616 with Redmond Reddington.
Make I run to Netflix go check whether na lamba  His name is actually on the cast list for that episode. That is season 6 episode 16. sha come back with time stamp |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 11:20pm On Jul 24, 2021 |
Payporte: this Yousef guy no go last 2 weeks The guy's journey ended as soon as he opened his mouth |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 11:18pm On Jul 24, 2021 |
Lilcraze: I like the whitemoney guy but I'm gonna wait for the ladies first... Yerins its good oh but I saw somewhere that he has a debt and not paid it for about a year... Cross is also cool, again I'm gonna wait for the ladies Where you see this news about our polymath  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 11:06pm On Jul 24, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 11:03pm On Jul 24, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 11:00pm On Jul 24, 2021 |
Samueltemi337: That's why you have to support him Well more grease oh. But I nor dey support best of luck sha Yousef will need it. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:57pm On Jul 24, 2021 |
Samueltemi337: come support Yousef
.remember our icons days HA! Yousef wetin? Them ask oga to introduce himself he talk say my students have a crush on me! Na da 1 you 1 support? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:52pm On Jul 24, 2021 |
This Saga guy can draw oh you should check his instagram |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:51pm On Jul 24, 2021 |
Brownsun: I am back!! White money for the money!!!!!! Welcome to the club jare. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:49pm On Jul 24, 2021 |
observanc1: hey, take it easy. Not easy telling 10 strangers ur life history with about 40 cameras and knowing that millions are watching on top. Calm down. True |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:46pm On Jul 24, 2021 |
Apparently this is Yerins art
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:42pm On Jul 24, 2021 |
Broobembem: Future Billionaire!
Odogwu!!
Sugar daddy with his 3 body guards already. Respect! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:32pm On Jul 24, 2021 |
Hatima: The irony is he probably did this on purpose to get people talking..and everybody is talking about it and putting a spotlight on him. They do say there is such thing as bad publicity. But in Nigeria sha bad publicity dey cast oh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:30pm On Jul 24, 2021 |
Omo people nor get joy 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:25pm On Jul 24, 2021 |
Jirilistic: What's up with dat fat guy sef with blonde hair. The guy just dey misbehave anyhow  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:23pm On Jul 24, 2021 |
Yerin na wow oh omo! This guy dey alright I swear. Na educated white money be this |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:20pm On Jul 24, 2021 |
Yerins sha is doing well |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:17pm On Jul 24, 2021 |
Romanoff: White Money open mouth, e no know wetin polymath mean.
Lol. No time. Wetin concern Cubana with polymath? Na money ways na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:13pm On Jul 24, 2021 |
This guy talk nor dey finish |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:10pm On Jul 24, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by jikins(m): 10:08pm On Jul 24, 2021 |
Amya: like the way he has been hammering about the girls having a crush on him is suspect. He fall hand but give him small chance make we dey look am |