Politics › Re: Kanu Directed Cancelation Of Sit-at-home, Not You, IPOB Tells Uzodimma by Joekack10: 10:51pm On Aug 21, 2022 |
[qwuote author=dynicks post=115925867]What matters is that it has ended!!.....
Long live peace loving IGBOS !![/quote]who tell you sey the sit at home don end? I go reply you tomorrow,where I dey so,I come work here for Amadugba-Umuogu, remind me tomorrow make I give you situation report. |
Politics › Re: President Buhari Receives Chadian President In Aso Rock (Photos) by Joekack10: 6:08pm On Aug 19, 2022 |
God1000: Clueless and inept president, I don't think I can ever forgive buhari for what Nigeria has become under him.
We should not allow another Buhari's replica in Aso rock Why you dey talk like this?you no know sey wetin happen there go affect us either for good or bad.Use Sense small |
Travel › Re: Video Of Mass Deportation Of Dubai-Based Nigerians by Joekack10: 4:36pm On Aug 19, 2022 |
darocha1: To be a Nigerian is like a plague Na so I come dey see am soooo |
Politics › Re: Suspense In PDP As Atiku, Wike Camps Meet Today by Joekack10: 10:49am On Aug 19, 2022 |
alizma: Wike should just give us someone like him before leaving office. He has his flaws but when you do the plus and minus, you get to give him a thumb up Na true you talk,abeg make them settle.Oya, WhatsApp me...For your house painting jobs anywhere for 9ja 08076935287 |
Politics › Re: Imo State Government Donates Armoured Vehicles & Weapons To Police by Joekack10: 11:38am On Aug 17, 2022 |
christejames: This confused governor trying hard to hide his incompetence... 
I pray for total security of Imo State and the East at large. No be small thing,the security matter for there na first class,I go do one small huzzle inside one village after Owerri,see as the village dey quite on Mondays,no body go tell you to stay inside. |