NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 9:47pm On Nov 19, 2016 |
Wonderful Reenay: Delsu Medical Biochemistry 2015 Lag,Kad,cross rivers n Nasarawa So which would you rather to go with ocean 1 or river 2?lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 9:39pm On Nov 19, 2016 |
You deactivated yourself from ghostmode. Welcome to Graceland Reenay: Hi All, I'm Reenay, been viewing dz thread fr a while decided to come outta my shell  Oya introduce yourself in this format. Institution, course, year of graduation and states of choice |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 8:16pm On Nov 19, 2016 |
I tall o. So I couldn't fittn't in your box justifiedcoyy: First, u carry ur box for head. Na d tradition. It is even easier for someone like you. Put it on ur head, u won't feel d weight much like using ur hand
But wait, why everybody box dey full?
I fit hide johnQueen and ibroh22 for the space wey dey ma box |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 8:13pm On Nov 19, 2016 |
E for too bad abeg
justifiedcoyy: 7th not bad if we win Europa
Not bad at all |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:52pm On Nov 19, 2016 |
7th sure for una
justifiedcoyy: I no need ur pity.
Na wen season end we go separate men from boys. Una midfield solid today. Him for play fellaini make una hear am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:50pm On Nov 19, 2016 |
I still dey question why him start Ramsey
justifiedcoyy: . Ramesy just lost for d match.
Monreal na comedian
Jekinson na another comedian
Only Sanchez and Cech deserved that point We dey miss Santi for that midfield. I thought Jekinson played well |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:49pm On Nov 19, 2016 |
I dey follow epp you hope ibroh22: I just dey read all this thing,,I don't know the conversation to join there gan slf,,,,,,Ok GGMU,,,,we are still coming back,,,I hope we get 15points from our next 5games to cover for the loss For my padi justifiedcoyy sake |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:42pm On Nov 19, 2016 |
I know how it feel bruh justifiedcoyy: E pain me.. e for no pain if we no play well. Na so we been dey play before no result |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:35pm On Nov 19, 2016 |
Lol
justifiedcoyy: Tight
Still angry we lost to another Burnley  I no say e pain una. Even my padi na red devil. Good to have one over you guys! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:32pm On Nov 19, 2016 |
Apreel. Say something you've been busted! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:31pm On Nov 19, 2016 |
Ose justifiedcoyy: Arsenal wey dey form wey no fit beat man utd wey no dey form
Well, if I was an arsenal fan, would celebrate this draw..considering the fact that, arsenal played to loose.
So, congrats. So how your side na? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:25pm On Nov 19, 2016 |
Like I had said, a draw would suffice justifiedcoyy: U dey celebrate draw like say una win champions league final
Nothing has changed, in 12 meetings, Wenger hasn't won one against mou
So ? a I dey celebrate the fact say we no lose. Una noise for too plenty. We go dey hear things like.... Whether MUFC dey form or nah |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:20pm On Nov 19, 2016 |
We dey watch!
y0rmee: . Alakoba something! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:20pm On Nov 19, 2016 |
Welcome! paris123: Since I've been busted...Paris123, novena uni, information tech, 2016. Abj, rivers, zamfara and imo We have Abuja in common |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:18pm On Nov 19, 2016 |
Not from wetin Graceland don observe
y0rmee: No oo!
Na JustifiedCoyy still dey top the league fa!
codedly sha Y0rmee ti takeover |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:17pm On Nov 19, 2016 |
Chief Wailer has finally graced us with his presence justifiedcoyy: D way u dey talk now, pple go think arsenal won o.
Well, Manchester united lost considering the way arsenal played
It was like the game against Burnley..
Enjoy d win. E kaabo sir! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:15pm On Nov 19, 2016 |
Nothing female for the moniker
y0rmee: Cutie, not here!
especially with female moniker mongers like JohnQueen! Try google John Queen or Oliver Queen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:13pm On Nov 19, 2016 |
No ma
paris123: Someone cannot be quiet Otherwise some of us will be out of jobs. Ghostbusters. Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:12pm On Nov 19, 2016 |
Awon ti Unilag how far. Sonymax16 yes you! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:11pm On Nov 19, 2016 |
All of them right for you. Mtchew y0rmee: Walahi, I surprise for my sef!
abi iz a sign she's the right one for me ni!  You don successfully collect justifiedcoyy job... Honorable Minister of women matters |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:09pm On Nov 19, 2016 |
Hold y0rmee and justifiedcoyy
blueknight4real: Una no gimme first time gift sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:09pm On Nov 19, 2016 |
Paris123 you've been noted. Say something na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:07pm On Nov 19, 2016 |
MONDAY
franugo: Anyone got his\her CUL yet ? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:06pm On Nov 19, 2016 |
I for talk whether you no see the (f) y0rmee: This man must definitely dream mathematical calculations! Welcome, man!
****Modified*****
Wow! First time ever I'll checkout a moniker without noticing the (f) in front of it!
I think I'm definitely changing for the better 
I'm sorry, ma'am! You're welcome here!
Ama good guy, don't listen to whatsoever they tell you of me here  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 7:01pm On Nov 19, 2016 |
Welcome to Graceland. Y0rmee first timer gift. Justifiedcoyy is MIA
OpiMatics: OpiMatics
Unilorin
Mathematics
2016
Kano What other states did you put in? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:59pm On Nov 19, 2016 |
Nobody knows! mctom: What makes one to fall among stream 2, how do nysc Select their stream 2 Batch Just chill for monday |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:58pm On Nov 19, 2016 |
Fingers crossed sha
aBbiie25: Maybe! But not so much fa so you don't get dissapointed Chineke is involved |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:35pm On Nov 19, 2016 |
Touche! mightyleks: Aiit use am collect league i dey yarn present u dey talk 3-0 like say u never chop 6 before Oya sorry na. No remind us |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:34pm On Nov 19, 2016 |
Lol. It's okay to brace up and be prepared psychologically aBbiie25: Na so dear. Am not even looking towards it. I cannot fittn't have heart attack fa. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:16pm On Nov 19, 2016 |
I'm awesome
aBbiie25: Yes dear. Am good. Whah about you Just waiting for monday fa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:15pm On Nov 19, 2016 |
But you guys don't
Bigromeo: tank God u know Hence the wailing. Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 6:14pm On Nov 19, 2016 |
You sound like a real baddo blueknight4real: I dont even have taste, anytin goes for me provided she get sense and she dey use her brain wella |