Johnysm's Posts
Nairaland Forum › Johnysm's Profile › Johnysm's Posts
1 (of 1 pages)
Amen |
Na so |
The entire members of the APC CORE SUPPORTERS NETWORK wishes you a happy birthday,sir. Congratulations! |
One government start developmental project another one complete ham dis na continuity. And it good for we country. Make we no look for fault instead make we support government to do more work wey go better the lots of the Nigerian people. President Buhari dey try. Make we support him regime. He go do well by God's grace. APC!! |
230 here in phase2 gwagwalada |
Na wao! Na just one man get all the properties dem |
1 (of 1 pages)