Jonesin's Posts
Nairaland Forum › Jonesin's Profile › Jonesin's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
e dey work 4 u becos u dey work 4 airtel shop, me wey dey tel u say i don subscribe 4 d one month plan and d tin no dey work u no dey hear dat one? abee na u wan teach me airtel apn? go read my oda treads about free browsin make u know say i no be umaumau wen e comes to internet browsin, d fault is from airtel, so make u keep quiet as u no get solution as to why som pipo own odey work, i don try all de apn .zain.com and .airtel.com, even blackberry.com no one work, waytin i notice b say if na new sim u take subscribe e fit work,but if na sim wey u dey use dey do d 4ma bb plan,u com use take do dis new unlimited bb plan,e fit no wok de issu is from airtel, som pipo sim dey wok while odas own no dey work, i don stil get report say som pipo own wok but not immediatly, som afta som days b4 dem own start to wok, while som dem own neva stil stat to wok |
shame to d person dat create dis tread, look @ wat u hav goten pipo,u hav created a virus. d name of d virus is airtel bb unlimited,please get rid of dis virus b 4 many pipo wil get infected, unless if u hav a general cue |
as 4 d speakers,hav u try usin enhancement? like head-phone? |
ya ofcos, my note 8.0 is jelly bean |
important android apps dat everyone should hav are superSU ZArchiver mx player for streamin videos busy box pro lucky patcher titanium backup pro |
custma care told me to wait for 12hours b4 i can start usin d bb plan dat i subscribe 4 nawa 4 demooooooo |
i have subscrib 4 d airtel 1month plan,but is not conectin on phone and on modem,upon dat,i chec balance, i was shown 2gig i hope u guys are not freakin me out, i shal advice anyone who is intendin to subscribe to wait until u get my next repot un wat to do i want to comfirm weyda e dey work for modem and for all kind of fone |
wat is d access point of d airtel unlimited? |
interested in d mtn unlimited? chec my glo bis tread |
Segun agagu: can dis work for note 2yes offcos, it is a universal rootin and unrootin app wit just d touch of a button version 1.4.1 |
well my mtn bb plan is unlimited dat one i know becos nai me dey use,but it will soon expire,so i may just switch to airtel just for d sake of beta network speed,but is it unlimited? becos i go close dis tread if na deception,and put d pepetrator unda suspention |
did u recently porches d GT 8.0? kindly share d price wit us,tanx |
tanx 4 d RDV info, but my infinity is 80% but is always not stable, blinkin green and red at d same time, also i got daar -sat too,i use srt 4669xii |
hello guys how can i get RDV? on wat Tp? and on wat degree?, tanx |
this rootin app also wok for all android devices. to root ur galaxy note 8.0,or any android device, just download Framaroot. u can google it. here are d steps, 1] download Framaroot 2]instal it to your device 3] open d framaroot app dat u instal 4]for dos usin galaxy note 8.0, just choose Aragon den wait while ur device is been rooted 5] once d rootin process is completed, u can exit d app. now dat your note 8.0 is rooted, u can nou instal any app on ur device, note dat u can unroot ur device wit d-same framaroot if u choose d unroot option instead of instal superuser or supersu. as for oder android devices, is d-same step except dat u can try sam,or frodo if aragorn did not work |
make una tel me wat tiger hd reciever fit do,wey make am diferent,me i no dey for any tin pay-pay, na free to watch nai adey interested in |
u can also watch epl online via http://jonesarena..com/?zx=bb24b74d56bf24a7 |
for dos who want d app,u can check on the note 8.0 tread were i talk about it |
waw men this note is very-nice,is one of d android device dat uses d same kind of lcd screen with dat of apple iphones, the first tin i will b talkin about is the rootin aspect for every-one who wil likee to root thier note 8.0 so as to enjoy d full potential of d jelly bean |
getin started with rootin and apps for note 8.0 ask any question on note 8.0 discuss your experience |
for dos dat are talkin about rootin, is good to root ur android,but if u are not careful,u can uproot it, so u should use an auto-root app,instaed of doing it manually, i just bough galaxy note 8.0 as my 2nd android device haven sold my htc device,and i rooted it wit auto root app,so dat super-user is installed automatically,includin all d su-binary. wit auto-root app u can root and unroot ur android just at d touch of a boton,it is d safest and d best rootin app for now. |
d server at dat time was not found becos it wasint available deu to network |
attention please!!! i want to buy galaxy note 8.0,were can i get d best price? can som-one shold plees help chek it how much.thanks guys |
can i giv nokia my e6 in an exchange for lumia? |
u are right i just rescan and dey are back,thanks for d info |
did any one hav idear of kktv? and on wich sat,and d frequency,are dey stil on air on any satlite |