Jonesin's Posts
Nairaland Forum › Jonesin's Profile › Jonesin's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
yes is stil wokin and is 3gig for 1.200 |
take note, pipo are usin 1.400 to subscribe for glo, but i am usin 1.200 |
yes ooh and mind u is 3gig and not 1gig,wich day u use am wey u take know say na 1gig, guy make u open one topic for dat one naaar, make pipo dey talk about dat one,abi una dey wait make i do everytin for here? if i dey do one anoda person suppose to dey do anoda one,make we corprate make tins dey easy for us,abi nobee so my naija people? |
If una like una won close d tred una fit go-aheard, but information just reaching me dat glo is back,so i fit open tred for dat one incase u want to know more and if u want to dey updated on internet conection for naija. |
let me encourage u, just close eye tryam for the sake of others |
if ur own stop,why dont u try re-subscribe to d 2H to 131, den lets see what happend atleast it beta dan magic sim,becos pipo wit magic sim no won help others. |
[sup][/sup] |
una no say na warri nai me i dey,so na we dey eat d oil-money, so if una wan join dey eat d oil-money,make una dey talk true make una no dey lie-lie for here. now me don confirm sey na true word those guys talk, if ur mtn bis stop, make u just take only 250 naira take bring d tin back to life again, if u no get 250 me go upload 200 naira for here, so u feat take use subscribe, just text 2H to 131, but make u know say if me don confirm sometin, make u know say dat tin na true.so make u no fear,make u know say person dey here wen dey talk tru. |
I was forced to attend to dis mater myself.i just giv d 2H to 131 a try on my mtn bis wich stop working yesta nite, i got a reply saying dat 150mb fear usage, now let me start downloadin and see for myself |
Now my mtn bis don stop to work,make i see if na d 2H to 131 nai go maykam unlimited |
Now my mtn bis wen i do 3days ago don stop,wich is to prove dat d tin dey limited to 2.5gig, now i go try d 2H to 131,make i see werder e go start to work, and how long e go work |
Me i dey go watch match ooh,world cup qualifier, see u later |
As a man of integrity let me draw ur attention to wat d topic says,wich is.... mtn bis now has a data cap of 3gig, abi you no dey see? |
Please note dat some people hav even called me only to verify some of dis bull-sheet u guys are posting here,please do not mislead pipo on tins u can not confirm are exactly. |
Some pipo jus dont wana be responsible in their post, may b dey should go and laern |
Warning D guys who claim dat is unlimited should anser dat question within 24hr time and tel pipo d devices they used it on, otherwise it should therefor be seen as improper-conduct, and forther consequencies abound |
U guys should take it easy, it certainly has not come to that,we should just keep on discusin d way forward so dat we can all be inform and contineu enjoyin fear internet connection, a more cheaper and affordable internet access for my people. |
Una wey talk say mtn bis na unlimited, make una stil dey talk wich device una dey use wey dey give una this unlimited download ooh make pipo know. |
ok, mtn bis may be limited even customer-care comfirmd dat it is limited, but if any body claims he has unlimited internet dat is compactible wit all devices he should be absolutely sure of dat, den let him mail me @ dis adres so i should verify it, befor i can officially aprov it here! leaderjavana@ymail.com |
i am intrested too but first on wich netwok are u doing dis your so-called coded sim for free unlimited browsing? |
to use mtn Bis on your none rooted Android, just subscribe fest,den create anoder aces point using...... blackberry.net as your aces point, or beta stil u can edit your curent aces point, change d APN from web.gprs.mtnnigeria.net to blackberry.net if d H or E appear den u can connect, otherwise remove and put ur battery den den d H or E shoul appear. on android is good to hav only one aces point. on my android d netwok bar turns blue wich mean dat there is internet access. |
all i no be say magic sim na for magicians. but mtn bis na stil real stuff. abi alie? |
no body should pay any body for any magic sim ooh, if any body has any fom of help to ofer, let him do so or let him keep his magic sim idear to him-sef becos i beliv dat we are all here to discus d way forward,....... not to exploit pipo join d one glo and mtn don do. |
u just need to hav a differ sim-card for ur mtn bis,a zero naira sim-card, becos rite now mtn are not givin out ball possesion cheaply |
sometin like what? |
i will decide how much data is allocated to the mtn bis subscribers tru d help of joiku-hotspot, which keep record of all my download on my nokia e6 via wifi,so all should be patient till wen i shall finally decide it |
i just did my mtn bis subscription and mine is working on my nokia e6 |
they are mtn not like glo |
lets hope they wont try dat rubbish atall |
wen your bis stop wokin were u usin it on a bb or on a diferent device |