Joseboy199's Posts
Nairaland Forum › Joseboy199's Profile › Joseboy199's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
Diz thread dey fast lane no go slow |
Adex097: I talk ham o...just relax, more of them still dey come.Yea,dem plenty |
no let ova hyper wori u,kip it cul @Shakur whr art thou? |
Adex097: I SAiD IT!!! You welcome bro@oga adex,u rememba d tin wey u say,sum go say av been viewin diz thread bt... |
zenti99: bro am kul how you doing? Result things on point.doen jez gud....yea result tinxa @sadeluhv,amen o |
@zenti,aw u dae,,,#greetn all medicos/biochemist |
5 guest na wetin,gud mrnin evribody,i can c new username....first of all na introduction if result kum awt #land no go contain us again. |
#TANK GOD 4 anoda wondaful day,anoda wondaful mnth...my mnth of UNHINDERED BREAKTHROUGH. Gud mrnin ladiez n gentlemen..aw was ur nyt? #waitin 4 result#oga lilly i fil u#dose viewin d thread ar even plenty dan dose posting. |
#speechlez#waitn 4 d results,gritinz 2 all medicos in da awz# joseboy199@2go,2 dose dat send deir request,pls try n resend it again |
#ajengb,i c u,lolz, |
see plenty pple online,#ps tinxa, |
Fynestboi: bt am sure mai God pass them..Na wetin me i rely on b dat.cuz in evritin i do d G factor z always involved |
#d guest if i hear say u kno post,kno cum dae ask questn hear,cuz if no b say God wey dey help us,u knw go c anybody wey u go ask questn 4 hear# |
Fynestboi: If i had spend more tym on it i wnt ve meet maisef in such mess hmmmmmmmmdaz true, |
#lemme contact dibu. |
gud evenin guys,#still waitin 4 result |
Fynestboi: #Soliloguy#God pls turn mai mistakes to succex.... God am a faithful servant, rememba i told U DATve dne my path by readng and praying naw its tym 4 U to do ur path......no b only u d tin apen 2,bt cheers,all gonna b alrite na jamb b dat,dose prof knw say d best student self go fall 4 dr questn,cuz dae av been settin questns 4 long |
whr evribody cum go |
2go tinxa,joseboy199 |
adetola31: .. Hi man,.. Wasupi?P Am gud...na wen i wan check result na im my B.p dae high, |
Hey adetola |
Gud aftanun guys#stil waitin 4 d result |
Lilly001: Yeah!!!.....True Talk...Simple But Too Technical..tenx bro 4 helpin us wit aw adm processin,succex in ur exam. i dey fil,@new #landa on this,diz z one of aw oga @ d top |
[quote author=Taylor184]no b fear,itz jez dat we av adaptd 2 jamb releasin deir results afta 3days,unlike waec dat z 3 mnth |
#zenti,awva |
Make dem release am quick quick,cuz dey kno sopos pass 3 days,latest, 4 days |
#no fone 2 2go#log in wen chanced |
yesterday,,,i didnt c anybody 2 chat wit |
@FB n shakur,,,check my posts unda my profile,n help me 2 qoute d rules n regulatn i postd sum mnths ago,#tenx#me 2 wil nt say anytin naw til da result z awt |
Drama happened last yr on 2012 thread#warnin we dnt want dat 2 repeat itself#4 dose dat jez join d thread we dnt allow scammers on diz,cuz if any1 falls victim na im palava b dat o,#warning# wey d new medicos in da awz |
tenk #God 4 anoda 1daful day#gudmrnin#day 3#cheaters i tink u r in soup#hapi if jamb wil use dat method cuz d cut off marks wil b low# |
see aw pple dae view d thread witout posting,@all lez try n make d thread lively again.... jamb trick go affect sum pple,cuz dae kno kno say jamb scatter d option #waitin 4 d results 2go username stil joseboy199 |