Sports › Re: Odion Ighalo Apologises: 'I Take Responsibility For Super Eagles' Loss'' by joshjc(m): 12:10pm On Jun 27, 2018 |
useless player |
Celebrities › Re: Beverly Osu Stuns In Super Eagle Jersey by joshjc(m): 11:57am On Jun 27, 2018 |
too late for her,na all this ones na make we lose |
|
Sports › Re: Nigeria Vs Argentina: World Cup (1 - 2) On 26th June 2018 by joshjc(m): 8:58pm On Jun 26, 2018 |
God punish ighalo punish d Argentine referee |
Sports › Re: Nigeria Vs Argentina: World Cup (1 - 2) On 26th June 2018 by joshjc(m): 8:55pm On Jun 26, 2018 |
ojoro go kill dem |
Sports › Re: Nigeria Vs Argentina: World Cup (1 - 2) On 26th June 2018 by joshjc(m): 6:52pm On Jun 26, 2018 |
May God and our ancestors help us,chai I just dey shake |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by joshjc(m): 5:37pm On Jun 22, 2018 |
up naija |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by joshjc(m): 5:09pm On Jun 22, 2018 |
nice one from musa |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by joshjc(m): 4:47pm On Jun 22, 2018 |
did match too slow |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by joshjc(m): 4:00pm On Jun 22, 2018 |
mehnn those evil NEPA don do their work,but I ready for them today |
Sports › Re: Poland Vs Senegal: World Cup,(1 - 2) On 19th June 2018 by joshjc(m): 4:54pm On Jun 19, 2018 |
nice display from Senegal, unlike those models, hope they maintain they composure |
Sports › Re: Belgium Vs Panama: World Cup - 3 - 0 (Full Time) by joshjc(m): 4:58pm On Jun 18, 2018 |
Asabe4: Haven't watched any team worse than the SE so far... correct,our no 10 is so far the worst in the world cup |
Sports › Re: Brazil Vs Switzerland: World Cup - 1 - 1 (Full Time) by joshjc(m): 8:11pm On Jun 17, 2018 |
goal,na only Nigeria dem go dey win dem,day go dey still dey defend |
Sports › Re: Taiwo Awoniyi And Taiwo Jesudun White Wedding Photos by joshjc(m): 6:55pm On Jun 17, 2018 |
Donald3d: Hello everyone, on July 7th I would be 11  guy you bad sha,me na next month my mama go born me |
Sports › Re: Germany Vs Mexico: World Cup 2018 (0 - 1) On 17th June 2018 by joshjc(m): 6:25pm On Jun 17, 2018 |
Nigeria don get useless excuse |
Sports › Re: Germany Vs Mexico: World Cup 2018 (0 - 1) On 17th June 2018 by joshjc(m): 4:28pm On Jun 17, 2018 |
see fast game,no be like the one those Nike models play yesterday |
Sports › Re: Germany Vs Mexico: World Cup 2018 (0 - 1) On 17th June 2018 by joshjc(m): 4:26pm On Jun 17, 2018 |
kapelvej: Na you win France 98. Germany 2006? help me ask am,Italian 90,Spain 82 |
Sports › Re: Croatia Vs Nigeria 2 - 0 (full time) World Cup 2018 by joshjc(m): 7:30pm On Jun 16, 2018 |
make us proud |
Sports › Re: Croatia Vs Nigeria. by joshjc(m): 7:14pm On Jun 16, 2018 |
naija all the way |
Sports › Re: Nigeria Vs Croatia: Nigerian President Vs Croatian President In Pictures by joshjc(m): 7:12pm On Jun 16, 2018 |
come eagles |
Sports › Re: Portugal Vs Spain: World Cup 2018 - 3 - 3 (Full-Time) by joshjc(m): 8:52pm On Jun 15, 2018 |
ororooooooooooo,what a playler |
Sports › Re: Portugal Vs Spain: World Cup 2018 - 3 - 3 (Full-Time) by joshjc(m): 8:46pm On Jun 15, 2018 |
ororooooooooooo,what a player |
Sports › Re: Portugal Vs Spain: World Cup 2018 - 3 - 3 (Full-Time) by joshjc(m): 8:17pm On Jun 15, 2018 |
what a goal |
Sports › Re: Portugal Vs Spain: World Cup 2018 - 3 - 3 (Full-Time) by joshjc(m): 7:27pm On Jun 15, 2018 |
see match,not those African teams that lack experience |
Sports › Re: Super Eagles Sing And Worship God In Russia (Video) by joshjc(m): 1:47pm On Jun 15, 2018 |
so dem opponent don turn devil,na only dem sabi pray,God is for everyone |
Sports › Re: Egypt Vs Uruguay World Cup 2018: (0 - 1) - Full Time by joshjc(m): 1:36pm On Jun 15, 2018 |
chai God will punish this nepa,they just took the light,1sec before kickoff |
Sports › Re: Man Displays Beers From 32 Countries Participating At The World Cup by joshjc(m): 11:08pm On Jun 14, 2018 |
godspeed: Saudi Arabia beer dey? no na can kunu dem use |
Sports › Re: The Trophies Unveiled By FIFA For The 2018 World Cup In Russia. Photos by joshjc(m): 5:47pm On Jun 11, 2018 |
hisexcellency34: I see Saudi Arabia winning the World Cup you think this is world cup for terrorist abi |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Stars In 'Transmitters' With Jackie Appiah (Photos) by joshjc(m): 2:23pm On May 29, 2018 |
Samsimple: 3 years ago this day that goat from daura was sworn in as the president of nigeria.. Greatest mistake of nigeria history and voting for him, is the greatest mistake of my life,Nigerian's pls forgive me,I was just a little boy then and it was my first time of voting |
Sports › Re: Real Madrid Vs Liverpool - Predict And Win 4K by joshjc(m): 1:23am On May 28, 2018 |
|
Sports › Re: Real Madrid Vs Liverpool - Predict And Win 4K by joshjc(m): 10:15pm On May 26, 2018 |
where is my reward |
Sports › Re: Real Madrid Vs Liverpool - Predict And Win 4K by joshjc(m): 10:06pm On May 24, 2018 |
3:1 |