₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,708 members, 8,446,731 topics. Date: Friday, 17 July 2026 at 06:45 AM

Toggle theme

Joshyjags's Posts

Nairaland ForumJoshyjags's ProfileJoshyjags's Posts

1 2 (of 2 pages)

Science/TechnologyRe: Snake With A Foot Found In China by joshyjags: 7:49am On Aug 02, 2013
guys dat tin no b real ohhhh nah photoshop tins eehhhhh!!!! dem wan dey whine nijja sey nah for only china bad tins dey, make dem come nijja come see tins jareeee smiley grin
PhonesRe: Tecno Phantom Pad N9 - A Combination Of Phone And Tablet by joshyjags: 2:32pm On Jul 31, 2013
o boi dat tab follow ehhhhhh,tumbs up to tecno, nah d moni me sef dey find to buy dat tab ehhhhhhhh........
HealthRe: Benue State University Teaching Hospital In Pictures. by joshyjags: 11:37am On Jul 31, 2013
make una leave am jare en papa no get house sef talk less of hospital angry
PhonesRe: Tecno Phantom A+ Discussion Thread by joshyjags: 10:04am On Jul 31, 2013
mehn tecchno don scatter pple head/ but dey shld put flash and e book readers.....
Christianity EtcRe: Helen Ukpabio Blasts T.B Josua, Says Demons Give Him Money by joshyjags: 8:46am On Jul 29, 2013
hw dis akpabio woman knw sey t.b joshua na demon en dey use get moni, dat means she sef go fit follow or let me sey she fit knw wats up sef.... a pastor casting anoda pastor, hnmmmmmmm sure she dey annoited sef
CelebritiesRe: Beverly Osu Slept With Men To Take Care Of Her Family’ by joshyjags: 3:48pm On Jul 25, 2013
BBA is a bleeped up tv show, i av always hated it, sitting down nd watching bunch of idiots ridicle dia country,men d world is coming to an end, nd dia is no story to learn frm BBA , Bleep dat shw
EntertainmentRe: Photo Of The Day: The "Holy Hug" by joshyjags: 7:15pm On Jul 24, 2013
wch kind hug b die ehhhhhh,na we send dem to hug bfore,make dem dey shake nah.......
PoliticsRe: Governor Okorocha Sacks Nkiru Sylvanus (Finally?) by joshyjags: 2:52pm On Jul 22, 2013
wat a pity,she shld get anoda job tho

1 2 (of 2 pages)