Joshyjags's Posts
Nairaland Forum › Joshyjags's Profile › Joshyjags's Posts
1 2 (of 2 pages)
LOL Gentlesoul2021: |
prettyynx:i have the same pain here bro,was denied yesterday too. i had no travel experience, no friends?family in the us. |
ur d most sickest person on nairaland, hw can u encourage such rubbish do u knw dia tommorrow just free does luv birds nd let dem b. wda no moni or nt God will provide.......... afdynamic: hmmm....... |
NTA NEWS.........................CYRIL STOBER ![]() |
she been try to abort am but d pikin sha comot, dats y she dey vex............... she wan b like LAGOS BABES ![]() |
correct yarns |
look alike.......... |
very untrue, dat shitty news |
MEHN TUPAC WAS A LEGEND!!!!!!!!! he is still remembered, hnmmmmmm i love his songs like dear mama, califonia love, me against d world, changes and so ooooonnnnnnnnn, cant even pick ma best thoooo, RIP REAL NIGGGGGAAAAAA, THUG LOVE HOMMMIE, u will always b remembered, PEACE....... ![]() |
hope dat lady didnt take weed, i think she might b hallucinating........... ![]() |
[quote author=Gen. Orumov]So you're not aware that you've said it? (I understand the sarcasm)[/quote]oga go sleep with dis ur big grammer jare ![]() |
wia our END -TIME pple ehhhh, small time nw na illuminati we go dey hia sey d boi don join,,,,at dat age ma eyes don dey open sha, na sec sch i dey...... |
Saraben: hmmm i no dey c d face sefu blind , abi u dey jealous am ![]() |
Rita41: dats Y I say date a man whom you r sure is a genuine God fearing guy!he wud nva do dat to u!na so ehhhhhhh rita telll dem eehhhhhhhh, am available only to girls dat will pour me cold water oooohhhh.... 07065913242 |
ma own nah alll d styles eehhhhhhh, i no get position |
demelza: If the bridesmaids were responsible for their clothes and accessories, then its perfectly fine.na wa for u ohhhh, d husband get bar nahhh, no b naija man wey go shout say dem wan finish en moni......... |
make una free am ehhhh,make she die na ho send am nah ![]() she just dey shw herself she wanna get attention jawe,,tonto before u die abeg pass me small pomo make i chop oooohhh ![]() |
omo ma nijja armed robbers go like dat boy ehhhh, or dose iya alakara and dundun go beg d boy to dey sell for dem ehhhhhh ![]() |
make dey stop dat whinning abeg wch levels nah, na only top view we dey see oooh, make dem enter streets sef.......... NONSENSE.... |
tigonana: What if na woman wettin dey go con bite,abeg mke una help me wit d question.na en bobby eehhhhh |
y d boy mama no leave d man ehhhhh, she b dey enjoy d parolz jhoooor, dnt knw y d guy dint warn his mama n sis |
ewoooooo she wan dey hide drugs for dia ehhhhhh, make una probe am ehhhhhh |
booqee: i like dis oyinbo pple..dem sabi craze!correct yarns guy........ |
she get business idea ooooh, but she go get breast cancer later in life b dat nah, too much sucking by diff babies nd her husband, i sure sey her husband go dey jealous of am.... ![]() |
i wish her save recovery, hope sey she no offend does guys because i cant phantom hw dey will wanna kill her, nd u knw gals nd dia mouth ![]() |
RIP to the dead,,,,,,, na police nw dey find trouble shey dem no see sey does pple dey hustle ni anyways make dem pple dey run ehhhh cause police fit shw dia anytime ![]() |
nawa oooooh, na bully dem bully am ehhhhh, chai naija b d best, wch kind pikin for naija go go hang en sef sey dem yab am ? |
omo dat wife na God sent ooooh, no b d man time b dat eehhhhhh, anyways d boxers na correct ![]() |
sunny abi wetn b ur name no come hia dey yarn rubbish,na today dem dey repair lab n buildings, guy use ur head oohhhhh... |
na tonto dike son b dis eehhhhh, see as dem resemble |
o boi ehhhhh na sharp pepper soup, dat snake must b sweet oooohhh, d boi shld b prepared for revenge by d gods... ![]() |
bla bla bla , all d same story,okorocha shld plz provide jobs for imo youths asap....... |
1 2 (of 2 pages)


