Jtemi22's Posts
Nairaland Forum › Jtemi22's Profile › Jtemi22's Posts
1 (of 1 pages)
See wetin Buhari don cause... ![]() |
Omo when will these witches attack Aso Rock? Damn me, I forgot witcraft is ineffective under air conditioning units |
Like America like Nigeria right Na bad bad example una Sabi copy... So una no fit copy America give uninterrupted power supply? Abegi Yeye dey smell |
This man never well finish...na the pressure to resign make am return |
Now playing Wo by Olamide |
1 (of 1 pages)

Na bad bad example una Sabi copy... So una no fit copy America give uninterrupted power supply? Abegi Yeye dey smell