Just1n's Posts
Nairaland Forum › Just1n's Profile › Just1n's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 29 pages)
Pat, emi agbaya? *floggin u wit ma nla* lolo! Uz a typical delta chick*mouthed* nufin does u, rock on! |
disturb ke? Dat guy middle name na "worry" lolo! How far naw? Uz from delta, ryt? Pat |
Dis guy never still change? O ga o! |
Dis guy never still change? O ga o! |
mehn! I don miss die! So one kain joint dey like dis bobos no know, Just dey tear follow skirts since, Ma tu gbo gbo delta ppl, I hail o! 'M loyal, Like dis ehn, oruko mi nai dem dey call justin aka dat delta buoy, lolo! I rep dat tribe wit tu much swagger "itsekiri" ma papa was a very rugged man wei sabi, so na urhobo woman wit a very curvy hips n tyt backside, loq nai de guy get me from. Dat is, i rep both 'seke n usobo. hehe. Na yoruba land"lag" i dey, but dem still dey fill ma delta swag. No changin me. Like dis, make we try flip dis joint a lil. For dose of us wei dey d.t. Make we try dey update dose wei no dey der bout some o' de thing wei de vwie"happen" for de ground. Abi how una see 'm? Much luv tu all ma delta reps in de buildin. |
Guy, give her a short call at 00:00 am- do de long one at extracool. U need not get urskimpy pocket work'd up over nufin. u go kill urself for de matter? ![]() |
Yeye. De cheat wei una dey drop for dose cheat threads, na una work d3m out? Make una wake up jwo. |
See flex d3m fellaz r not smiling. ![]() |
See gurus. . . Mehn! E don tey o! Wats new, ppl? (lolo) |
*off topic* aint dis thread sup tu be for glo's new tarrif? Wat's dis bout forex naw? |
*agro* |
Think i need do lil research on dis. Gona be sticking round hurr. Keep d3m infos coming, fellaz. |

d3m fellaz r not smiling.