lovat: That one is to start up conversation in the whole bus.
You will hear from
Eze: That man is a wicked man, i pray make him die there, sebi na yoruba vote am? Una think say dem go get Yoruba and igbo price different
Ola: Ha Change yi ko da rara, Ti Nigeria fe break ko break ni si. Buhari is making things costi ooo.
Conductor: Make una no complain na una vote am, me dey field dey play ball that day
Driver; This man fon spoil this country finish, money no dey
THIS IS DOPE
THEN THERE WILL ALWAYS BE ONE MUMU KASSIM IN THE BUS
Kassim; The man is Trying, do you know it was your brother ( referring to Eze) that spoil this country? Lets continue to pray for him
Conductor; ( To Kassim) E be like say you go come down from this bus, abi d suffer no dey touch you |