Kayflo's Posts
Nairaland Forum › Kayflo's Profile › Kayflo's Posts
1 (of 1 pages)
Omo the track is Bam , If you wan Know me Better ,Go Wake Baba Fela,Im a cool headed Guy I no Like Kasala!!!!! |
i beg leave dat t.maya alone oo, see China don dey for the business no mean say t.maya wey just come no good pass am , pls listen to their efforts ( Tracks) and jugde by your self , and see the entertainer and the Real talented |
Ikechukwu omo lomo , oya tete le mo awon Mo Hit all stars. Ki awon eyan le ri oun na , e stick like bread and butter so people go see am too , Ikechukwu ikechukwu,better pickin!!! |
I think ID Cabasa Is good enough to be the best in Nija,Not only the gud beats and skillz he did in 9ice's Hit Songs But also for the whole crew of Coded tunes in producing their songs and also Banky W's New Capable RMX. But still, all the rest are trying for real ,they're all hot and Tap, She i make sense? |
Olorun ooo, So Neyo self na Apari? Mr Ajirebi , na wa ooo,cap dey do important work for dis guy life o , !!!!! |
Chaiii I fear dat head ooo, If hin head ball wey cum from corner kick i swear na out side of field dem go go carry the ball !!! Ahhahah Too Long , Kilode !!!!! |
I beg leave that Ugly Boy Jaree, me self hear say hin be 9ja born,Coz i see hin sister for kennis programme her name be Mairam Seriki and him name (Cham) na Hakeem Seriki , maybe him don tey for foreign na hin cause hin Foreign Flo's thing, ![]() |
1 (of 1 pages)
Ahhahah Too Long , Kilode !!!!!