KAYSOLUTION's Posts
Nairaland Forum › KAYSOLUTION's Profile › KAYSOLUTION's Posts
1 (of 1 pages)
I am interested. ajumobi44@gmail.com |
I apply ooo |
Ignorance is the worst... It is a general say that Ignorance is a sin.... A lazy person can still use his / her knowledge to tap something while an ignorant person will serve a lazy but wise person forever..... BE WISE |
Baba, na slow and stedy you go win the race ![]() |
Abeg no leave Jesus ooooooo |
Those who are stealing our millions, dey no gree do dem anything....... imagine someone who stole tuber(ssss) of yam(sss) in prison...God dey |
The owner of the supermaket nko ? wetin happen to her |
1 (of 1 pages)

? wetin happen to her