Kelvyn7's Posts
Nairaland Forum › Kelvyn7's Profile › Kelvyn7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 71 pages)
And some people turned the matter around dat it was to favour JK. Hmmmm. |
Those people wicked ooo ![]() See as them go hide d woman near PMB for back Na front she 4 dey nau |
Which one be honeymoon planner again ![]() Abeg make una arrange am by una sef Soon e go become trend to add join marriage and wedding wahala ![]() |
Wooooow What a warm reception. But Baba Abeg do make u return. Work full ground ![]() God go give u wisdom to lead us well ![]() |
Emenahagos02:Mtcheeeeew Get off my back ![]() All these holier-than-thou attitude people Hypocrites! U already using "infidel" on me, what nonsense ![]() |
Woooiw But Baba do come back and settle dis cabinet and ministry wahala ![]() |
Baba don't be too sure ooo ![]() So u think he can make $1=N1 |
And u are looking ![]() I wish all past leaders can just leave Nigeria alone! ![]() U sef ur hand no clean ooo |
![]() Numbers 1, 2, 3, 4 on point I dey hate those kain ladies shaa ![]() |
Just be spirit filled and naira loaded ![]() Daaaats alll |
Dat no 3 na confam ![]() |
Ufuoma, watin dey do u Instead of u to write the tins here, U dey write email address ![]() |
Normal story and predictions ![]() The Bible said nobody will know dat day So, if somebody or some people know it, then it's not dat day anymore ![]() |
What ![]() Then he doesn't know what the police is ![]() Kwaraptian is synonymous with the Nigerian police I personally bliv the police spearheaded the corruption in the country today. A country where those who are supposed to uphold the law, break the law! A country where u go and report a corruption case to the police and they become part of the corruption for their own share ![]() |
Guy I fear u U too much |
LaurelP:I heard he was studying music at Babcock I served as a Corper at Babcock, from Uniben. dat was in 2013, and he was in 200level (not too sure) |
See as them dey look fish like dat ![]() Make e be 9ja, u go see space bookers ![]() Pop sef go carry stove and pot go there to cook instanta ![]() Btw.... Raining fishes is real but a misery. If u are one of those doubting if there is God, pls don't cos there is |
Yea |
Nicur:I heard He has gone back to play basket ball as his favourite game ![]() Maybe he is still confused ![]() |
Aitee1:Hahahahaha ![]() U get mind? ![]() |
SAMBARRY:Are u serious?? She has a lot more good songs too She is actually a blessing to many. |
I respect this lady May God bless and keep her/family Never seen any Nigerian Gospel singer worship like her By the way... I remember the first day I heard her music and I wondered who she was to make am funny more, her name com be Sinach I been think say na oyinbo ![]() |
ogorkojo:that is how Babcock and some private schs are. no one gives a shit abt who u are cos almost everyone is from a wealthy home I love Babcock University (BU), I represent UNiBEN - HALL4LAWBASEMENT ![]() |
Very normal Infact, the reason u haven't been having it for abt 9months is because u were pregnant. |
fart smeller as a job ![]() nah ur nose to suffer am ![]() |
Women are so annoying these days We wen be men, wey no get anything to hide, we still dey dress to cover our body well well. But women who shd cover themselves are exposing their bodies all over the place! Even in music videos u see girls dressing half naked yetd guy who is ssinging the song is well dressed and covered ![]() |
no be Una talk say na only one cow farm the husband get ![]() abi na hair dressing saloon dem take dey buy gold-diamond wristwatch ![]() Una never see anything yet, hmmmmn |
ionsman:That is the first stage of madness? Hahahahaha ![]() Can't stop laughing ![]() |
Na by mouth ![]() |
Her head no Kuku correct b4 nah ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 71 pages)



