Kelvyn7's Posts
Nairaland Forum › Kelvyn7's Profile › Kelvyn7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 71 pages)
i think ur OS has crashed how good is ur battery life? Does ur system go off when power supply fails? |
na true ooo ![]() dont be too quick to bid them good bye |
she even still fresh ![]() na small bruise dey under her leg na she suppose don dry pass like dat sef, u no see as abokii dem be ?? ![]() |
i dnt tink so this season has really favoured Messi He is going to have a record 5times World Best!! |
hmmmm...children no be like that again ooo thank God i dont blong to this indomie generation ![]() we still value morals and right-upbringing ![]() small tin dey belle full us and we hope for the better ![]() i really fear for the younger generation |
abeg abeg abeg let her keep her okpolor eyes to her sef GMB doesn't need her type plsssss ![]() |
for my place dem full everywhere we and dem dey greet each other good morning ![]() d sting is extremely painful but not deadly ![]() makes ur joints numb and weak |
I suggest u Google it |
something within me tells me dat we will appreciate dis man later |
na to use blows burst dat ur fat jaw dey my mind ni ![]() |
MrScript:hmmmm |
can u imagine the shameless govt can't even provide her armed forces with petrol ![]() I laugh in Swahili ![]() |
obasanjo & GEJ increase just finish us na God go help us ooo |
PDP falling like pack of cards |
dat is just a tip of the ice berg ![]() that is the kinda man we need now I pray God Almighty gives him wisdom and protects him from d evil men in high places in the country because the presidency is a hot seat I know Nigeria will be better again |
all of them there are ghosts ![]() |
woman wey deliver never reach one month, she wan carry the baby trek to Otuoke ![]() I think dat baby is too young for dat nau even d mother sef does not have dat sense ![]() I pity d baby sha, senseless father and mother looking for cheap popularity. |
oga carry rope tie them ![]() |
fashola CASHiola ![]() |
adeh39:ahhhhh, dat one na one way express na ![]() they will get into d big gown ![]() |
adeh39:if they can't get under ur skirts, they will get inside ur trousers nau its even better sef |
eyaaa |
which Kain tools b dat ??! ![]() |
wow, see as third mainland bridge fine ![]() |
chimkaire:Hahahahaha ![]() do u know if I work with konga? ![]() but u sef check dem nau ![]() no 3.5G phone there, no iPhone, no windows phone, I dnt tink dat touch screen is Android sef I am sure its one of those old chinco fones dat shows 1missed call when ever a plane flies across the skies, with 4-5 Sims ![]() |
ahhhhh guy watin ![]() the best fone 4 there no pass 13,500 even d touch screen wey I tink say na beta phone sef na chinco na wa 4 dat u area oooo |
hmmmm....ladies can do almost anything for money. |
mrofficial:for where ? ![]() have u not heard dat they have been promised 21 virgins when they get to hell for bombing fellow humans ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 71 pages)





