Kenneth1408PH's Posts
Nairaland Forum › Kenneth1408PH's Profile › Kenneth1408PH's Posts
1 2 (of 2 pages)
Where are the 1000 bats caught na? |
Na snake dem dey show una oh, no be nipples. Make una try rechannel una viewing angle sharp sharp. |
pearlejiro:Haba Aunty pearl, some snakes give birth. Pls check google also. It is also your very good friend. |
Bros, Abeg no vex. Una dey farm abi na snake una dey hunt. Una just garg like snake hunters dey render snakes homeless. |
1 2 (of 2 pages)