Kenny83's Posts
Nairaland Forum › Kenny83's Profile › Kenny83's Posts
1 (of 1 pages)
Come to this country, Come with GOD and the Sky is the limit..follow the devil and you go to hell... |
AngelicBeing:....Amen... |
salford1:...i sabi every now... |
fighal:...Amen GOD bless you... |
I feel so bad right now, i had to do personal deliverance dis morning, i bleeped like 3 akata bitches within a week , they make you release so fast, as they are very Hot and pussy tight..I want to enter 2018 a Child of GOD as i use to be, be careful dis country can be very disastrious to you if you dont take care..but they are clean not like naija wey you Bleep ashewo and be paranoia whether dem no get bad Spirit...Yankee eheen... |
Omo na yankee i dey too joor, if you wan go heaven this country go help you, if you wan go hell to, this country go help you, fine beautiful akata black america wey dem go dey talk bitch bitch Bleep Bleep every of their talk .Work as a Quality Inspector at an Automotive Company in Michigan "and the work place hehhenn is tight equipped to the core, na finger print i dey use enter and comot, after tax and all other i earn over 500 dollars in 2 weeks not to much as a temp but the greenback $ dollar get value, i still bought a cool chill drink for 99cent, i enter street everyday and dey comot i go dey wonder say sey naija fit ever be like this ??Naija girls for here na error na only if GOD help you cos dey too form, proud, dem dey Bleep oyinbo and black American dick but they wan dey slam fellow nigerian guy, me i no dey look their side, i like my black American churry churry gurl like tikisha, tilisha, kuajna...., |
good car camry pencil light [sup][/sup]for sales from the u.s.a for give away price of 1,100,000 contact me on 08121726791
|
1 (of 1 pages)

