Kennyrazzy's Posts
Nairaland Forum › Kennyrazzy's Profile › Kennyrazzy's Posts
1 (of 1 pages)
The wrath of the Lord shall descend on them soonest Dem go think say na joke.....they all chopping all this money together using the poor head |
Se efcc no dey country again ni and if them ear say one boy collect #2million now naso go de burst like e steal the whole world |
Last last them sell us |
Them go just lie dey give us like say na pikin Dem roll with..them no buy any garri keep foolish people |
People can never stay inside when they are hungry now....now Dem kon dey carry one paint of rice and one paint of peper make a whole community for sango ijoko road Dem dey share later them go say....stay indoor God will punish all of them saying that na so e easy..... Thunder strike all the government |
1 (of 1 pages)