Kentblues's Posts
Nairaland Forum › Kentblues's Profile › Kentblues's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
thank GOD it didn't get to the baby's eye, it wuold hav been a different story |
som pple for this thread dey hear thru anus. it was stated with capital letter that the exam has been postponed INDEFINITELY. still pple are stil askin if they can apply, keeping fingers cross, waitin for Sms, askin for address of SSS quaters in ther state. Nawa ooooo |
are u sure dey hav nt taken the ones dem need finish. b4 d postponement |
postponed indefinitely oo, who knw wen they go fix d date, pple much oo. mek e no go b like dat of immigration own. na wetin dem dey avoid i guess |
AMAgod: hello mate you can go cos those that wrote last week also got such favour.thanks so much i appreciate |
Beniyke007: Chill. Just relax bro. U r just being impatient. U'll still get urs. I wrote in delta last saturday. I got my invitation a day to d exam, friday afternoon. A friend of mine got his close to midnight friday after almost loosing hope about d invitation. So just take chill pill and relax. Urs will come, meanwhile u still have althrough today and tomorrow. Dnt loose hope. Just believe and better start getting prepared....thanks so much i appteciate ur advice |
remele2: wen did u submit ur application?i summited earlier, first week of july. what am i goin to do. as i have not gotten mine. wil they still be sendin sms. cos many i know from.imo.state has goten theirs |
am running out of patient. as i havnt received invitation sms yet ,can i still go for the test. plz i need ur advice |
i have not still goten invitation sms and the exam is on saturday ,imo state.are they still inviting? cos am confuse |
now that imo has started inviting, will d invitation stil continue till 2moro ? |
obioma_2000: @Kentblues i thought you are now engaged with portharcourt Refinery in Rivers state, anyway nimc pays the civil service salary scale. All the best bro!!yes I am, I ws just askin for someone, so obioma did u do training wit nimc |
olushaggy: Please everybody, what happen to nimcjobs.com?d portal has been shut down, dt is 2 say they are thru wit d ones they need, dats wt I feel |
Andy@g:how much is NIMC salary scale abeg |
Look let me tell all of u, rushing here and there, una no dey behave like naija @all. So una believ say dangote wey neva get time attend bizness meeting com go dey join twitter?abi una wear condom for eye? Abi una no know say na person like una form dat twitter Id, dey find pple 2 deciev? All of una dey jonse wey dey run 2 go folo am, wey dey even believ in a first place. Keep on sleeping, even as we dey enter 2014. Let d wise ones open der eyes |
Jay clinics: If you cant stop it den know that u are addicted to it.wia u see d evil spirit dat is involve in masturbation,people go jst dey begin assume wetin dem no dey 100 percent sure of. u neva remove the log of wood wey dey ur eye na d spec of wood for anoda person eye u wan remov.masturbation is a personal thing,religiously it was counted among SINS,medicaly it is advisable,BUT when u do am excess, my broda u ar on ur own |
evrybody is requestin for number, una beta b careful, dos numbers might b fake,after now they wil start requestin for money. as u can see their recruitment portals is no longer showin again. so to me nimc has concluded their recruitments they have taken the numbers they needed.stop jumping up and down for number.last time time i posted about my new job with the refinery and requested for any intersted person's cv .someone here sent, and he's now undergoing training with d company to resume fully by january and will hav training allowances for decenmber.many were abusing but no wahala. and d pay mek sense |