₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,433 members, 8,421,966 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 11:59 AM

Toggle theme

Kentblues's Posts

Nairaland ForumKentblues's ProfileKentblues's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)

CultureRe: Is Taking Care Of Your Parents Your Responsibility? by kentblues(m): 8:38am On Mar 27, 2012
TO me is a simple thing, a vice verser thing,them takin care of u in ur young age, u will as wel do d same to them in their old age. Secondly i disagree with them stayin permanently wit me in my matrimonial home,i wil only allow temporal stay,becos there are so periods when u wil want to b seeing only ur wife and no body else in ur home
Jokes EtcRe: Kaita Gets A Red Card by kentblues(m): 3:49pm On Jun 19, 2010
i know say na only that red u see stinG. OGBUEGEDEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEE
TV/MoviesRe: Nollywood Videos Vs Naija Music Videos by kentblues(m): 2:01am On Jun 13, 2010
eloii abeg naija music and naija video which one dem dey watch abeg.cos me i neva watch naija music ooh na listen i dey listen
PoliticsRe: Fire Razes Ibori's House In Victoria Island, Lagos - Breaking News. by kentblues(m): 4:10pm On May 26, 2010
we just dey hear fire fire, u sure say no be bad belle pple go put fire for that houze.abi fire just from no where come?shey u know say nutting wey pple no fit do.
PoliticsRe: NNPC GMD Shehu Ladan Sacked! by kentblues(m): 12:55pm On May 19, 2010
sometimes at the end of the day u will now discover that all this news are cooked stories.cos of the way naija dey handle issues
PhonesRe: Treasure Hunt: Subscriber Sues Mtn For N210m by kentblues(m): 12:31am On May 16, 2010
me i wan sue etisalat,dem tell me say if i register for etisalat community,den com text my club name to 5353, say i go dey win 25 naira 4 every goal wey my club score,my broda no b small ting, i com do dos tings,2 days befor chelsea play wigan,God com do powerful miracle,chelsea com score 8 goals!, u know say etisalat no gimme dat money.
PoliticsRe: Ogbulafor Pdp Chairman Quits by kentblues(m): 7:23pm On May 15, 2010
they just presure ogbulafor,and my man no com get option

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)