NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:49pm On Sep 08, 2015 |
Lol yh blym: Na exchange we do |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:44pm On Sep 08, 2015 |
Lagos na my second choice sha blym: na only me choose lagos? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:42pm On Sep 08, 2015 |
Lol why d guy no see Akwa Ibom choose na... House don full? We don take all the rooms  elvisco44: na coded things ooo u nid 2 see dis guy face wey register after me no see Akwa-Ibom choose. me just dey smile 4 corner... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:30pm On Sep 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:27pm On Sep 08, 2015 |
It means Comfort ba Henrybright: lol U sabi d English version of dat ur ibibio name?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:22pm On Sep 08, 2015 |
Hilarious azibit: Well I think its time we started thinking of the materials that we will need in the camp. The most important and expensive is Passport. You need to have like 30 passports. You need to find a corper around you and borrow their white shirt with the green collar and snap about 20 passports with it. Then snap with normal shirt also. Bed sheet, towels, White shirts and shorts, white chinese canvass or get the rubber ones because of the raining season.
MORE TIPS COMING!!! GO! GO!! GO!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:18pm On Sep 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:09pm On Sep 08, 2015 |
Lmao omitooguns: All of una wey dey run go Akwa-Ibom and Enugu....me sef understand una code ooo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:03pm On Sep 08, 2015 |
Traffic free and beautiful city plus 10k allawee... No play o atospet: Everybody just dey pick Akwaibom. Wetin happen whatever happened to states like Ekiti, osun, jigawa kano, kaduna |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:01pm On Sep 08, 2015 |
#TeamAkwaIbom o....am sure others are yet to register DonPsymon: Na wao 
No #TeamAkwaIbom as first choice for here?
*sad face* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:40pm On Sep 08, 2015 |
 Gazaliah: Mine is Enugu,Lagos Akwa ibom.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:12pm On Sep 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:00pm On Sep 08, 2015 |
Benue? No thanks o Gazaliah: I will tell DG to post you wia I wan serve...
Enuf food,you go chop...
Ask Dossylvanus |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:50pm On Sep 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:30pm On Sep 08, 2015 |
 shebi Jumia abi Konga dey deliver food sef Gazaliah: What a Fantastic and well packaged response.
If not that na online we dey Ni,I for have Dinner.with you for giving that comment |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:20pm On Sep 08, 2015 |
It's ur choice to rush or not to.... allow others to rush so dey would be able to fix whatever needs to be fixed... U could even do urs on d last day mrjojo: the way fellaz are rushing this registration like it closing today,it a whole month for goodness sake, make una clam down small, ha!.... am not rushing any where jowe |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:09pm On Sep 08, 2015 |
Make una start census of people wey don register o... Cuz I no fit remember all the monikers to ask dem....Sanchez01 Xcozee Hilsocial hope y'all are good to go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:02pm On Sep 08, 2015 |
The way people dey rush Abj ehn like say manner dey fall there.... Goodluck to us all sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:47pm On Sep 08, 2015 |
She could also use their's and give dem cash... No biggy haywire1: Cafe atm? Use ur atm nah, it's beta to use urs cos u knw ur acct balance and can defend ur balance incase of any payment error.
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:45pm On Sep 08, 2015 |
You can use their's!! Chomzy19: Please anyone, is it advisable to use the cafe's ATM to make payment? Are they not supposed to send a message to your phone no |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:40am On Sep 08, 2015 |
This thread really full today |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:55am On Sep 08, 2015 |
Shebi I go dey receive allawee from today  lmao!! Goodluck to everybody |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:21am On Sep 08, 2015 |
thanks quote author=idirect post=37790312] You are beautiful.[/quote] |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:20am On Sep 08, 2015 |
There already quote author=icehood post=37790801]babe, did u choose date of birth or u met it there[/quote] |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:19am On Sep 08, 2015 |
Lol e be like I be number 96quote author=golddeejay post=37790641] keri to bad...I no shey na u go first register nah....[/quote] |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:57am On Sep 08, 2015 |
It's a network problem give it time as1siddiq: confirmation email hasn't been sent to me....anyone with similar prob? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:56am On Sep 08, 2015 |
I got it before I proceded iykebest1: did u rcv the confirmation email? U didn't ve any problem? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:50am On Sep 08, 2015 |
No dear! miccoy: Do you have to upload any document apart from your passport? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:45am On Sep 08, 2015 |
No u are gonna choose from the whole 36 states Olami90: Hope it is not nysc dat is randomly giving option of states of pick?
Cc: keribaby |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:44am On Sep 08, 2015 |
It's really simple!! Just basic questions like the year u got admission into primary, secondary school and university and when u finished....next of kin details... States u've visited, Nigerian languages u speak, three states u wish to serve and ummm call number/and green card was printed instantly |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:38am On Sep 08, 2015 |
None at all! ThankGod endee91: Hope u didn't have any issues? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:33am On Sep 08, 2015 |
I have registered successfully!! I wish y'all same! Na Godwin o |