₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,233 members, 8,516,221 topics. Date: Tuesday, 10 November 2026 at 10:45 AM

Toggle theme

KeriBaby's Posts

Nairaland Forum › KeriBaby's Profile › KeriBaby's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 106 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:58am On Oct 22, 2015
grin
Wahala everywhere

sholiyz:
Make campAdvice guy give phone or system to the CUL guy he no gree, na advice e dey advice well e don reach foreign student sha . :-/
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:57am On Oct 22, 2015
Alright dear

Let's continue watching their drama and power tussle

eclipsehemmy:
bae dere advice no give us surety say d letter go kum sha. Bt me heard frm an insider dat d act was delibrate tu sabotage d DG by hiz fellow military men so has tu call for his removal as d DG has d man dy block tinx for im pipo. Bfor dem dy gve officers pikin concession tu pick anywer Bt dix guy no gree dem again. I b witness to dat. Bt probably Bfor today end some pipo go start c dere own Bt no b all. ***jux sayin frm ma point of view ND wat I heard frm d military officers around ma barracks neh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:55am On Oct 22, 2015
Hahaha yea I did


I wonder who would do dat angry
theSpark:
Did you see the part they said "Don't share toothbrush"?

I was like what the hell is this... angry
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:36am On Oct 22, 2015
From the way things are going on Twitter they might release our letters today!


This their plenty advice don dey all over my TL
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:32am On Oct 22, 2015
Enable desktop site on ur browser
ademasta:
Morning! Has anyone checked this morning? i chkd and wht i saw was "Server Error, 404-file or directory not available"
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:35pm On Oct 21, 2015
Very true
DonPsymon:
Peeps on here lack chill sha undecided


They'll make your heart beat so fast you'll think you just done with sprinting undecided
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:34pm On Oct 21, 2015
Hehehe me too
theSpark:
Why am I seeing 2el (f)
huh
I'm getting worried.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:30pm On Oct 21, 2015
Hehehehe

NL be putting pressure on people abi

It's all good sha



DonPsymon:
Yeah... I may not come on nairaland tomoro undecided


Will jes watch a seasonal movie all through the day so I'll check on friday undecided


cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:20pm On Oct 21, 2015
grin
No p
ifeanyija:
lol, don't knw oo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:15pm On Oct 21, 2015
Properties acquired
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:15pm On Oct 21, 2015
grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:14pm On Oct 21, 2015
cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:14pm On Oct 21, 2015
Lol
Solomonodimegwu:
Yeeee! E don finally show
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:14pm On Oct 21, 2015
grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:13pm On Oct 21, 2015
grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:10pm On Oct 21, 2015
Great point my dear!

DonPsymon:
Some peeps just can't stop amusing me grin

Peeps the shout say make we chill for CUL


Dem no knw say if nysc no release that thing tomoro and dem release am on friday


*Deadline go still be monday
*Traffic for their site go too much as e go be only 3 days including sunday for peeps to print
*Peeps no go get time arrange well for travel as instead of making traveling arrangements, na CUL some folks go the hustle.
*+ folks wey never collect for school nko huh undecided
*imagine over 200k CMs printing CUL in 3- 4 days smh undecided
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:03pm On Oct 21, 2015
grin

Wahala dey
sholiyz:
That's the problem with NYSC soon, d soon no get measurement, whether na Seconds, minutes, hrs, days, months or years cheesy cheesy cheesy grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:02pm On Oct 21, 2015
So our letters have not arrived school yet angry

ifeanyija:
try and get it
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:59pm On Oct 21, 2015
grin
Did dey tell u to wait for an hour? Lol


Today is gone o

Let's continue tomorrow
sholiyz:
Just woke up again #Yawn , Soon Never Reach!!!! 1hr looks like 4days, NYSC there is God oooooo!!!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:44pm On Oct 21, 2015
Abeg let's free it

I didn't quote ur previous post anyways
I just blessed the person that quoted u cuz I wanted to avoid all these kinda plenty talks

Make we leave everything to God!

allighieri:
In that my previous post eh, point to the sin I committed, stop long talk. abi na only you be christian?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:34pm On Oct 21, 2015
Lol but why this dude mention me na!!


Okay make i kuku talk to u


U see that ur previous post ehn twas wrong on so many levels I am a Christian grin
How can you compare this poo to the coming of our Lord Jesus

Me holier-than-thou?
Mehn I am indeed changing


allighieri:
emerich and keribaby, along with those other holier-than-thou NLs I don't blame you all at all. Sebi na now wey una dey expect list una dey form holy untop say I say we still dey wait for Jesus still 2015? Abeg na which sin I commit? Una wey go runs states wey dem go post una go. Make una no just wake my spirit. If you know say your sense of humour don expire make you ignore pun-intended posts.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:58pm On Oct 21, 2015
Lol typical unbeliever grin

elmisti:
kikikiki...............if i no see am collect tomorow, i shall come appease you
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:51pm On Oct 21, 2015
U never still apologize to me na
How u think say u go see am

elmisti:
hahahaha...........i still nova see SOR ooooo, buh should be ready tomorrow sha...................abi na u hold d tin ni sef huh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:42pm On Oct 21, 2015
Bless u
emerich:
I don't like names calling on this forum but pls if u don't hv regards for ur parents then u shld sha fear God, u don't call the name our Lord Jesus Christ in vain.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:41pm On Oct 21, 2015
grin

mistabiola:
★★★Bet y tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:40pm On Oct 21, 2015
Hehehe

Nepa oya give him light o
hilsocial:
y na. Wetin u talk now don provoke NEPA for my area. Abeg change am make i knw weda de go try change dia mind.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:39pm On Oct 21, 2015
Where u come out from again grin


You this Adamawa corper tongue


Shebi u never see ur SOR
elmisti:
psssssssstttttt...........................i just check am for u now..............the spirit is showing me ZAMFARA




grin grin grin tongue tongue tongue
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:33pm On Oct 21, 2015
grin
When time reach sef I no go talk till I hear all of una own o
hilsocial:
Pls note that anxiety/panic test is part of the programme. No go faint abeg. See crowd, but who go be d first to truely post state wia de deployed him/her?

Keep calm all, weda today or 2mrw what will be will be.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:18pm On Oct 21, 2015
Lol cool still
DonPsymon:
I think we'll start printing by friday undecided
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:17pm On Oct 21, 2015
Lol Chelsea grin
Ese00:
just opened twiiter and saw a tweet am positive u posted. I just tweeted at you
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:08pm On Oct 21, 2015
grin
Is not same
DonPsymon:
Soon like end time undecided
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:02pm On Oct 21, 2015
Their website is saying something else and their twitter handle singing a different song



Lol
Wahala

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 106 pages)