NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:44pm On Oct 20, 2015 |
;u suppose send me card na  No be me and u again? jatau7: tanxs bro....na market get me 2moro....nysc abeg make una no spoil dis mood wia I dey ohhhh.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:44pm On Oct 20, 2015 |
 I dey hear u jatau7: I don 4get ohhh ..my head dey upside down now...KeriBaby u no wetin just send me ur email n password I go check am for u....no b 2day we don dey wait for sometin like dis |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:39pm On Oct 20, 2015 |
 Lol so u don forget the time wen link for registration show I'm good hun jatau7: na by 12am....u don forget reg....na 12 dem open am na......I dey babe...hw ur side na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:37pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:36pm On Oct 20, 2015 |
Lol jatau7 I no sure say na by 12am jor
I fit wake up late in d night sha to check wassup |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:34pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:33pm On Oct 20, 2015 |
 I no fit shout I dey off phone sleep now Whatever is there is already there itoski: #High Tension everywhere |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:29pm On Oct 20, 2015 |
 Me sef wan sleep Y'all should stay awake o DonPsymon: Ermmm
NYSC officials...
Jes so you know...
21st Oct starts by 12:00am and not 8:00am 
Thanks
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:25pm On Oct 20, 2015 |
But why is this thread this full this night  Them dey post CUL here? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:05pm On Oct 20, 2015 |
Wake up slyd90: I dream say dem post me and Keribaby go Kaduna
#justsaying |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:40pm On Oct 20, 2015 |
 Yeah o itoski: Keribaby a deal is a deal....I dne call DG to settle u for so goodyboo can take gud care of u in Akwa...But for DAT young man who swore if Arsenal won he should be posted to Borno should better find me wit 2bottle heneiken Di's nyt if nt |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:52pm On Oct 20, 2015 |
Justi4jesu wat are you doing here o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:48pm On Oct 20, 2015 |
20 guests  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:47pm On Oct 20, 2015 |
 Olurote: not at all! Not even an ounce... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:44pm On Oct 20, 2015 |
 It's not true abeg Just checked mine again Blessedgurl: That simply means the server is busy cos they are uploading our CUL. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:42pm On Oct 20, 2015 |
Only u o checked mine some hours ago Try Ucweb eclipsehemmy: Abeg shey na only me abi na evriwer. I no dy fit check ma dashboar again o. Na dat error 404 dy show |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:26pm On Oct 20, 2015 |
Hahaha Y'all got no chill here MeezPat: How did u 'sorted' out your password issue keh...OK...let me believe it is d tension from call up letters  How did u 'sorted' out your password issue keh...OK...let me believe it is d tension from call up letters |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:23pm On Oct 20, 2015 |
Wetin dem talk SirMalik: For those that thnk NYSC staff are cordial they better take note, its nt as dey thnk, I heard a radio program in BEREKETE family on Love FM today, thats when i know wahala dey o, it changed my perception abt dos NYSC people, you can also listen to it at BEREKETE website or Facebook page |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:15pm On Oct 20, 2015 |
 God no go gree SirMalik: we for chop dem raw, are dey madt abi dem wan cause high bp for people |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:10pm On Oct 20, 2015 |
 Lol I'm not gonna have difficulty sleeping or rush out very early in the morning  My own is dat dey should not delay or even postpone the whole thing like dey last batch SirMalik: dont xpect email by 12 midnight ooo atleast wait around 10am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:01pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:55pm On Oct 20, 2015 |
 Lol tomorrow is coming to shut us all up SirMalik: hahahahha rumour also has it that does that received sms immediately n got anoda sms saying dia CUL is bn processed will get stream 1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:54pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:49pm On Oct 20, 2015 |
 Uyo was fun That city is beautiful Most of my friends (correct peeps) dey go Lag DonPsymon: Lemme guess.. Your experience for Uyo no be am? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:47pm On Oct 20, 2015 |
Lol relax jor sod09: if its true God punish dem  I woke up very early on d first day of reg nd day no text me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:43pm On Oct 20, 2015 |
 Hahaha I no reason am like dat sha But my mind don dey move to Lagos DonPsymon: See as you codedly change the arrangement from AKs, Lagos, Enugu to Lagos, AKS, Enugu 
Because I said na 2nd choice dem d give 
Lemme nor talk... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:41pm On Oct 20, 2015 |
 Baddo hilsocial: Small advice : reset ur clock to 10:59 pm , remove the battery and wait till Channels tv finishes dia 10 o'clock news. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:39pm On Oct 20, 2015 |
Lol oya na  Another rumour has it that people who received text msgs are likely to be in stream 2  sod09: Rumour has it dat dose who received text during registration are likely to be in stream 1
Like I said rumour has it!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:38pm On Oct 20, 2015 |
 I'm a great survivor just know I'm gonna be GREAT wherever  But based on who I be sha it's gonna be Lagos, Aks or Enugu DonPsymon: You wee get your 4th choice TBH  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:30pm On Oct 20, 2015 |
Since morning wey dey break  4:30pm still Today no wnt finish again? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:13pm On Oct 20, 2015 |
Okay thank you ifeanyija: No CUL, my friend checked. Maybe everybody paid the 3k |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:02pm On Oct 20, 2015 |
 Okay babe Lemme try my luck again Blessedgurl: Keribaby, pls ask NYSC through twitter. if those that registered early will get at least one of their selected states. Cos I noticed sometime ago, you asked a question and it was answered. |