NYSC › Re: Interesting Experiences Of Corpers Serving In Remote Villages by KeriBaby(f): 2:27pm On Oct 20, 2015 |
 I follow catch u too tk4life: keribaby I catch u oooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:19pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:15pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:47pm On Oct 20, 2015 |
If dem like make dem no win Nothing concern me o itoski: make we forget about tomao and reason wetin Arsenal go do Bayern Munich today If Arsenal win Keribaby u will get ur first choice but if  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:36pm On Oct 20, 2015 |
Lol changed my hair  theSpark: Nothing oh. Just in case I'll have to identify you. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:33pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:33pm On Oct 20, 2015 |
 Fear not jemimaa01: hahahahahaha exactly what I've been thinking of all day..it is well sha!
thespark,blackbelle boy..lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:32pm On Oct 20, 2015 |
 What happen theSpark: KeriBaby na this hair on your picture you dey carry go camp? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:18pm On Oct 20, 2015 |
 Correct make we first dem collect abeg Uniport sha RemyMartins: Keribaby CUL no dey SA oh dy said there are a lotta peeps at choba. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:07pm On Oct 20, 2015 |
mine is Lagos Lagos go over make sense too if not for all d tussle and crowd plus traffic DonPsymon: Omitooguns
Na second choice dem d give o 
So better explore your plan B |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:06pm On Oct 20, 2015 |
Hehehe I just pray we continue smiling tomorrow o  Anyhow wey today like make e slow reach E must finish finally DonPsymon:

Yeah 
Can't believe the joy I feel jes watching the clock wind down 
E d sweet my bele  |
NYSC › Re: How effective is Nysc Self state Deployment Survey Results ....lets Roll by KeriBaby(f): 1:02pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:59pm On Oct 20, 2015 |
I have heard that too But they have refused to provide any proof so I don't really believe them But tomorrow don reach already  DonPsymon: You suppose the post things daily o 
No even start ghost sef.
Heard those that didn't pay 3k have started collecting CUL in school? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:51pm On Oct 20, 2015 |
 Yes yes I do omitooguns: Kerisweerie Hw u dey? Few hours left....Hope u still remember d Bedspace issue  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:50pm On Oct 20, 2015 |
Hahahaha Oyo people this post is for y'all 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:38pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:37pm On Oct 20, 2015 |
Yea boo in phc now Howdy bby Sammie2310: Finally... my boo has stopd ghosting....
u back in ph I guess... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:30pm On Oct 20, 2015 |
Today slow gan!! Since morning we still dey 12pm  Uyo was indeed a great distraction  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:16pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:54am On Oct 20, 2015 |
Sup did you go to students affairs today? ifeanyija: True, 22k for those that have paid 3500 for success letter b4 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:50am On Oct 20, 2015 |
Donpsymon Howdy? Been a while |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:50am On Oct 20, 2015 |
 But why na Na wah onuwaje: News flash Uniport increase certificate fee to 25,550
Cc keribaby isiabuncha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:19am On Oct 20, 2015 |
 Mine |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:18am On Oct 20, 2015 |
 A duplex in banana island (Lagos)? Yes please itoski: going to buy duplex for keribaby in banana Island(Maiduguri) 
I saw sumtin DAT sum1 was nt given his choice  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:55am On Oct 20, 2015 |
 Amen dear Walspring: Yes I know, actually am giving thanks to God because he has done it for us easily |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:55am On Oct 20, 2015 |
 Yeye boy onuwaje: Dem dey share money for there?
I dey village dey chill |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:45am On Oct 20, 2015 |
Can't do that alone  I am ready if you're onuwaje: Is nor me an u.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:44am On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:44am On Oct 20, 2015 |
Onuwaje u dey around school? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:43am On Oct 20, 2015 |
I know we in this together  onuwaje: Stream 5 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:40am On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:40am On Oct 20, 2015 |
|