NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:51pm On Sep 29, 2015 |
Hehehe U dey ask me my prayer point Bet why na donasere: All untop Aks/stream I
Na only wen wahala dey peeps dey sabi God |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:49pm On Sep 29, 2015 |
U no well o  ademasta: wetin be her moniker, keriba...? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:45pm On Sep 29, 2015 |
Amen!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:34pm On Sep 29, 2015 |
Great point  I am tired of fighting for someone else donasere: Some women wii come and break homes and will confidently say dem no send anybody papa! Where is goldenone?? Make she come finish her survey!
Dats by d way!!!
Keribaby I can see u are really shocked bout d events of the day!
Well elmisti had been tru some hardships of late and unfortunately distance made the heart grow cold and lonely so mobi18 who we all blived was too holy fooled erry1 and warmed elmistis heart and Erm bed. So he chose her. Well u know d saying at any point in time after u fall for one person u find urself falling for anoda pick the second person coz if u truly luffed the 1st u wouldn't fall for the second.
Well enough said!!
We await EL MOBI 7star hotel on 3500. Elmisti I done buy penthouse suite ooo..
Last bullet: if it feels right bleeping do it!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:12pm On Sep 29, 2015 |
She was probably under a spell abi Or na just elmisti drug money dey blind her Samapoh: where is dolafunmi sef.... she shud borrow ademasta gun nd fire elmisti and mobi18 nah....
but...wait a minute....on second tot....do we av to crucify mobi18 for being smart #smile#.... **i tink am re-considering dat supporting mobi18 is a beta option# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:11pm On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:05pm On Sep 29, 2015 |
Someone else is gon snatch whatever is left of him from u soon E-bomination No remorse sef mobi18: lol,a very confident one,dey had dier issues,it was gonna happen nywaiz,me showing up jes fastened d whole process... oya tell me say guys no dey break up wid babes...nuffing dey nah,,i dnt reason wif my heart,na my head i dey use...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:58pm On Sep 29, 2015 |
U are interested but not the reason for their break up? Really? Who are u What kind of a confident home wrecker are u  mobi18: hu told u im nt interested..of course i am..y i go lie about that...nywais,issorait,d mata go die down soon.. i sha no be d rison behind dier break up  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:52pm On Sep 29, 2015 |
Promiscuous man elmisti: This geh is crayyyy!.....can sm1. Put something in her mouth |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:48pm On Sep 29, 2015 |
Hahahaha Choi U funny af Elmisti made a post about how y'all are now e-dating if you're not interested in the relationship shebi u wee make ur own lengthy post abt how u are not interested  mobi18: discussion never finish oo,kos u sef follow cast aspersions like say na me instigate elmisti against im e-boo,even to d extent of baes telling baes to keep dier e-boos away from e-snatchers..na wa oooo,,,  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:36pm On Sep 29, 2015 |
 End of discussion itoski: keri via am not done yet o.....wetin Di's uniport students didded to u  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:30pm On Sep 29, 2015 |
No one else noticed but this is page 2k419
Pls do not make any transactions on this page |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:24pm On Sep 29, 2015 |
You know too much  donasere: Eh eh.....
Events of today has made u jittery of going off market b4 anoda e-damsel takes boo unawares? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:20pm On Sep 29, 2015 |
My bae ain't gon like this Go and find faithful5 whodohgeepee: abeg make Una stop all dese e-boo nd boo talks...if una nor get wetin to talk make una go sleep or surf d net for betta news....to all it may concern...keribaby ehen come here.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:14pm On Sep 29, 2015 |
I dey laugh u whodohgeepee: nonsense keribaby.... iffa slap u thr... to slap u just dey hungry me...rubbish.... elmisti na my oga for nw til he confirms dat poo.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:11pm On Sep 29, 2015 |
Twas not a secret  donasere: Keribaby finally talks bout her ghost e-boo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:10pm On Sep 29, 2015 |
That is why we're private  Blessedgurl: Baby....I trust ya. Thumbs up but sha keep him away from e-snatchers. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:09pm On Sep 29, 2015 |
Ok I don learn one thing from u And elmisti thought that nothing good can come outta u whodohgeepee: it's painful.... e pain u..... for pidgin..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:02pm On Sep 29, 2015 |
Lol wetin ubiak mean whodohgeepee: akparaino... u get mind.....oh faithluv5 don 'dump' me o....na to cast aspersions on anyone esp u kerihilson aka keribaby....ubiak......  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:59pm On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:57pm On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:57pm On Sep 29, 2015 |
This one u dey face me today Faithluv5 come and carry ur boo mbok whodohgeepee: look at who z rejecting... like say if ah give u land for lekki phase one u nor go collect...dey form ehn... keribaby... keriHilson.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:54pm On Sep 29, 2015 |
 It's allowed I'm good and u? Uniqueness01: Lol! And you catch me af!
I lazy today no mind me 
Howdy? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:47pm On Sep 29, 2015 |
Take ur land U dey go buy land for waterside whodohgeepee:
  ah dedicate ds land to keribaby..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:45pm On Sep 29, 2015 |
Uniqueness01 ur ghost mode strong af! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:44pm On Sep 29, 2015 |
Director General dammyllare: Guys....afternoon,anyone who has interest in working his or service should contact me as soon as possible |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:44pm On Sep 29, 2015 |
All Uniport students can itoski: can u cope when all attention(eyes) are directed towards u ? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:43pm On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:36pm On Sep 29, 2015 |
 I go follow the front door Backdoor things no dey ever dey pure itoski: depends on where u wish to serve I fit open back door give u if u really wish to enta camp b4 octoba |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:26pm On Sep 29, 2015 |
I no need call up letter I just dey wait make dem open camp itoski: pay 5k to get ur call up letter mail to u now now as network full  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:24pm On Sep 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:21pm On Sep 29, 2015 |
Hehehe we have established our love privately o Blessedgurl: Keribaby, how that dude sef. You didn't even holla at a sister how it went |