NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:19pm On Oct 24, 2015 |
Lol whr dem post u go ooo Why u dey make am secret Lol  IsiAbuncha: . Ur own bad o! And na Stream 1, dat one na consolation 4u sha. Me wey bee stream 2, I go dey travel christmas period guy! The back luck wey just embrace me dis period e be like one old witch somewhere don curse me, I fit mad right now I swear! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:18pm On Oct 24, 2015 |
 Ekiti corper Lol IsiAbuncha ain't seen nothing onuwaje: Anytym I look my CUL Keribaby comes to mind |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:18pm On Oct 24, 2015 |
Hahahaha Sweet news  onuwaje: Keribaby u c wetyn u do? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:02pm On Oct 24, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:46pm On Oct 24, 2015 |
 I be the senior witch Shebi u just dey Holla say u get tight runs up and down  Lmao IsiAbuncha: . Lucky u, I'm sure u got what u wanted ... Na the witches here wey no like me spoil my runs. I no mind sha, na to go give girls belle naim sure pass now, nothing else |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:00pm On Oct 24, 2015 |
 omitooguns:
u stil neva pack finish 
u wan put combodu inside and bed 
ladies and Load sha  ....sha remember say na wu load town council load go carry am o 
wen i don summarise all my load + books inside one box...good 2go and gone  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:38pm On Oct 24, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:38pm On Oct 24, 2015 |
Cuz I ain't talking yea? Oya na Continue Sammie2310: #smiling#
but u ain't talking...
I don dey miss u sef... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:30pm On Oct 24, 2015 |
 I go go after camp sod09: wait u no go awse again |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:29pm On Oct 24, 2015 |
 U wee be needing my account details elmisti: Mehn....madam...oya wetin make I take appease U....#cap in hand# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:28pm On Oct 24, 2015 |
 Go away Continue flirting with your Rivers girls  You think I ain't seeing you abi Sammie2310: hello dear... dos bags ar too small...
can't u get bigger ones??
**nd I pray dem no ask u to do frog jump wit ur bags for gate... u die b dat**
#smiles# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:27pm On Oct 24, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:08am On Oct 24, 2015 |
 Dat one dey starlight101:
maybe @ KeriBaby wan do her engagement and traditonal wedding for camp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:08am On Oct 24, 2015 |
Ekiti corper gerarahia here mehn onuwaje: u dey go ur husband house? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:08am On Oct 24, 2015 |
 All doz things u mention no dey inside sef Gazaliah: I know you carry extension wire,pot,hot plate,laptop....Mehn,na for gate Dem soldier go collect everything...Even if you carry cutlass?cutlery,Dem go collect it from you at the entrance gate..  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:15am On Oct 24, 2015 |
 For 3weeks I dunno how to pack lightly sha Gazaliah: You want travel out of country for How many years |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:13am On Oct 24, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:08am On Oct 24, 2015 |
 All packed  I couldn't pack everything I want no space again I hear say people dey carry their luggages do frog jump Those soldiers should show some respect wen dey see me There's nothing edible in those bags  Abi I need a bigger box #Enugu 1
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:28am On Oct 24, 2015 |
Yes please  onuwaje: Keribaby Someone's posted to enugu and she wants to. Hookup Should I mail u her number? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:04am On Oct 24, 2015 |
That's why I didn't get Akwa-Ibom too muhyideenabdul: she was punished for violating the instruction, Rivers and Akwa ibom are south~south |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:03am On Oct 24, 2015 |
ThankGod oooo  harryson77: keribaby....... u r lucky u r in stream 1...... I for too disturb u sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:40pm On Oct 23, 2015 |
 Give thanks Lord knows better Shegofams: Some are still feeling disappointment from NYSC dey will come back |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:39pm On Oct 23, 2015 |
 E no go work Elmisti feel say him be baron Make him come appease me Harinholar: ..lolsss..make I apologise on his behalf...Oya sorry |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:36pm On Oct 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:35pm On Oct 23, 2015 |
 Message me on whatsapp Shegofams: NYSC fall our hand oo, I get one female friend here wey dey do Enugu too |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:35pm On Oct 23, 2015 |
Y'all should relax our thread ain't gon die We all just got posted to different places is normal to try to meet people going to the same place with you We're all gon be back with pictures and experiences  And den continue scoring goals,buying lands, fighting, laughing et al |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:32pm On Oct 23, 2015 |
Anambra But d boy go serve next year sha No SOR  And him never ready to apologize to me Harinholar: Elmisti where are u posted 2 oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:31pm On Oct 23, 2015 |
Heheheh Enugu 1 Shegofams: Where were u posted to and stream @ keribaby |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:30pm On Oct 23, 2015 |
Shegofams whr dem post u go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:15pm On Oct 23, 2015 |
Elmisti how far ur SOR  U never ready to beg abi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:14pm On Oct 23, 2015 |
We're supposed to sign our green cards before making duplicate copies of it abi  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:22am On Oct 23, 2015 |
 Hope na u choose am sha Stream 1 yea? I ThankGod say na stream one all my people get o Cuz even boredom knows dat we're bored tk4life: keribaby pweety pwincess na nassarawa dem trow me put ooo |