Kidakulz's Posts
Nairaland Forum › Kidakulz's Profile › Kidakulz's Posts
1 (of 1 pages)
Abegi make una help me out
|
Wahala dey oo,verfity have start,still am nt validated,,nid help oooo |
DexxyAlebs: Oou micro finance no grii colect acceptance o! Try banks in ijebu odei tired oo,where bros abayomi,is after 12pm ooo |
themayje009: Pls I just printed the student's profile from recordsoft, what next?tell me d site u printed it,i mean d address |
themayje009: beta person, abeg u don dey print am 4 recordsoft?bros,i was dere dis mrm at oou micro bank,i was direct to wema bank,well i havent pay o |
themayje009: beta person, abeg u don dey print am 4 recordsoft?bros,i was dere dis mrm at oou micro bank,i was direct to wema bank,when i havent pay o |
I havent gain access to into d bank oo |
Pweety,i didnt print any payment slip,i mean deposit slip u in bank,am still on a longest queue to enter d bank,they have nt open at all and micro bank direct me to wema bant to pay dere |
Are u sure?bros,3ok no be small money...am i guing to use d deposit slip or wot? |
Gud mawming,bros abayomi,am in osu,i went straight to the microfinance bank to pay 4 d acceptance fee buh i was direct to go to wema bank 4 paid if i want to pay..i dnt kw want to do again o |
Bro,u have nt talk abt engineering agg,my agg is 55%,my course is mech eng,any chance |
1 (of 1 pages)