Killcabal's Posts
Nairaland Forum › Killcabal's Profile › Killcabal's Posts
Am 33years from oyo, in need of serious matured suger mummy. Not a joke, 08036244820 Layo, |
Fela don talk am before, No be today,,,, lif the poor boy alone, go investigate fuel Subsidy first, Ur president, senators & governors wey dey thief our money nko wetin una do dem, crazy ppl. |
My very good friend na tru u talk say we should look at the protest of the libians, egyptians and tunisian,,,,,, lets face facts the real ppl behind dis our suffering na the UNited states & d western world they are all in support of dis mismanagement of our crude oil they never mean good.
|
How did FGN arrive at N97? Diezani's age(52) + Ngozi's age(58) minus the number of years PDP has ruled Nigeria(13) = 97. Prove me wrong |
Na way to chop money be dat, God go punish dem all. |