Politics › Re: Lagos Tops The List Of The Fastest-Growing Emerging Tech Ecosystems In The World by Kingluqman(m): 5:56am On Oct 17, 2025 |
Where is the lie?
Lagos to the World 🌍!! |
Celebrities › Re: Spyro Praying For Victor Osimhen Before The Match And He Scored Hattrick Goals by Kingluqman(m): 8:35pm On Oct 16, 2025 |
...mtchew!! You know how many Nigerians pray for us to win? NA MY PRAYER GOD Answer FOR THAT Last GOAL SEF  |
Celebrities › Re: Davido Explaining Amala, Gbegiri, Okro & Meat At His Twins' Birthday (Video) by Kingluqman(m): 8:33pm On Oct 16, 2025 |
...and poor man wey never make money go dey talk sey "to eat okro soup no good". Poverty mentality  |
Family › Re: How Many Of You Still Remember These Gadgets (photo) by Kingluqman(m): 4:11pm On Oct 16, 2025 |
Imperial leather... Omo, that soap don lose quality oo. Na the day wey you buy am now, the label go COMOT  |
Business › Re: Testing Begins At Gov Alia's Orange Fruit Juice Factory (Photos) by Kingluqman(m): 7:59am On Oct 16, 2025 |
Governor Amuneke came to my mind  |
Celebrities › Re: Akon’s 29-year Marriage Ends: Wife Tomeka Thiam Files For Divorce, Demands €100m by Kingluqman(m): 10:43am On Oct 15, 2025 |
Even Akon sef don use Hakimi's theory  The wife must pay him like around €5k as husband support like this. This kain thing dey sweet my belle  |
|
Foreign Affairs › Re: Cameroon Election: Mohamed Salah’s Face Appears On Voters’ List by Kingluqman(m): 7:25pm On Oct 13, 2025 |
|
Sports › Re: Ahmed Musa Apologises After Kano Pillars Fans Attack Shooting Stars Players. by Kingluqman(m): 9:29am On Oct 13, 2025 |
I trust 3SC fans!!! Ordinarily, dem like Wahala too  |
Travel › Re: Two Sisters Fight At Abuja Airport After Missing Flight by Kingluqman(m): 9:18am On Oct 13, 2025 |
|
Romance › Re: How Do I Politely Discuss This With My Colleagues by Kingluqman(m): 9:08am On Oct 13, 2025 |
You dey please dem and displease yourself  Try this at first; Make sure you have nothing to do/get outside again. Get to your house first, lock them out and put your phone on DND. If anybody dey knock on your door, lock your ears. No send anybody papa.. Na because dem no send your papa too, Na why dem dey inconvenient you  |
Romance › Re: How Do I Politely Discuss This With My Colleagues by Kingluqman(m): 9:03am On Oct 13, 2025 |
Dbeautyy: Newton's 3rd law : " For every action, there is an equal and opposite reaction." When their actions enter you wella, you will give them the needed reaction. As for now, you are still enjoying there actions.  Yes ooo!! Be like dem still dey gist before them gather sleep for night  . They are well grown, by the time she start to react, they will get the message quickly |
Education › Re: Lady Signs Out Of EKSU As The Only Student In Her Department From 100-400 Level by Kingluqman(m): 8:19am On Oct 13, 2025 |
Congratulations to her!!!
What she studied is still better than many relevant but useless courses in this country.
Doing that alone is heroic
|
Celebrities › Re: Tacha Does 145 Makeovers In 24 Hours During Guinness World Record Attempt by Kingluqman(m): 8:05am On Oct 13, 2025 |
degreatstalion: Wait, shebi dem talk say she dey smell that year.
She still dey smell or no? 😂😂😂😂😂 Na your smell? You be bad person... Leave am make e dey gbaaa Na  |
Celebrities › Re: Seyi Shay Explains Why She’s Not Married To Her Baby’s Father by Kingluqman(m): 7:55am On Oct 13, 2025 |
SlavaUkraini: Please spell words correctly when you post, and try to use perfect grammar and punctuation. Be like una be were? Shey Na Exam hall be this? I don see this your yeye comment on different threads this morning. If you no understand wetin the OP write, make your own thread Na |
Politics › Re: Lady Finds Emotional Letter In Late Father’s Bible Years After His Passing by Kingluqman(m): 7:45am On Oct 13, 2025 |
Deborah ti wonu aiye ooo  |
Properties › Re: Ola Of Lagos Motor Showroom Demolished By Lagos State Government by Kingluqman(m): 8:30am On Oct 12, 2025 |
He will love it  |
Crime › Re: John Otunba Payne:The First Unresolved Murder In Nigeria, 119 Years After (pic) by Kingluqman(m): 3:44pm On Oct 11, 2025 |
What number is Mohbad's own? |
Celebrities › Re: Aunty Ramota Speaks On Love, Heartbreak And Finding Confidence In Herself by Kingluqman(m): 7:13am On Oct 11, 2025 |
Antoeni: I Suggest Kolu For Her , They Will Make a Good Partner , Kolu is Perfect For Her And you think sey she no go keeee Kolu  |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Says She Hasn’t Received Her Flowers Yet by Kingluqman(m): 7:12am On Oct 11, 2025 |
Just go buy flower 🌹 for store make you give yourself Na Your head no correct Abi  |
Celebrities › Re: Tim Godfrey Says Gospel Artists Deserve To Be Paid For Their Work by Kingluqman(m): 7:09am On Oct 11, 2025 |
Make e dey pay them Na  abi |
Business › Re: Nigeria Now Manufactures Solar Panels, Exports To Ghana by Kingluqman(m): 9:35pm On Oct 10, 2025 |
So, Ghana dey use solar? I think sey dem get light Na  |
Phones › Re: The First Memorable Phone You Used. by Kingluqman(m): 6:32pm On Oct 09, 2025 |
Na this phone  Back in 2004 And later Samsung R200 wey dey get antenna 📡 
|
Celebrities › Re: Tacha Visits The Area & The Room She Grew Up In Port Harcourt by Kingluqman(m): 5:36pm On Oct 09, 2025 |
|
Sports › Re: A Reminder Of Cristiano Ronaldo's Salary At Al-nassr by Kingluqman(m): 1:29pm On Oct 09, 2025 |
Checkwell: But his love for money is out of this world. He said he will not retire. Na wa o. If e reach your turn.. no love money oo  |
Family › Re: When Another Man Sleeps With Your Wife, Your Life Is In Danger — Woman Warns by Kingluqman(m): 1:26pm On Oct 09, 2025 |
Na this lady?  This one just wan market herself oo |
Food › Re: Which One Would You Go For First? (pictures) by Kingluqman(m): 7:46pm On Oct 04, 2025 |
Roasted Plantain ooo Even your preek go dey thank you  |
Crime › Re: Kidnappers Murder Veterinary Doctor Ifeanyi Ogbu, Hold Children Captive by Kingluqman(m): 2:17pm On Oct 04, 2025 |
Which kain country be this sef!! You kpai person, hold en pikin, who wan pay Ransome for the pikin wey you hold? Shey this people get sense like this so?
They are so heartless chaii |
Politics › Re: I Was Threatened To Stop Posting About Killings In Kwara” – Nigerian Lady Raises by Kingluqman(m): 8:46am On Oct 04, 2025 |
Na why that Emir of Patigi order arrest of that youth leader wey dey protest the insecurity
I don talk am sey Na one or two Mineral resources dem find for all that places and all the Obas and Emir dey benefit from am including the government, Na why e go dey hard to end the attack. Na same format wey d use for Benue be that |
Celebrities › Re: The Crown Is Heavy, Help Me Lord – Tiwa Savage Opens Up About Star Pressure by Kingluqman(m): 8:18am On Oct 04, 2025 |
This one wan trend again after Album Flop!!! Which crown? Who carry crown give you? When dem give you the crown? Na when Ayra and Tems dey do well this one dey always find something to say. Mama, you be legend we know, but if the crown too heavy for you, COMOT am Na  |
Phones › Re: I Just Lost My Phone Now Now Now Now... All Your Help To Do To Help Get It Back by Kingluqman(m): 8:21am On Oct 03, 2025 |
That's an expensive phone bro.. you Gaz track the phone |
Politics › Re: Lagos NURTW Chairman Sego Threatens Lagos Residents Ahead Of 2027 Elections by Kingluqman(m): 8:19am On Oct 03, 2025 |
In 2025  |