KingMaximus's Posts
Nairaland Forum › KingMaximus's Profile › KingMaximus's Posts
1 (of 1 pages)
Why Nigeria? |
No peace for the wicked |
I swear E don happen. Omo Iya Mortar wey chelsea carry pound Arsenal Dey work die!!! eeya,, waking up na big miracle o, i no know if una go fit survive the nightmare wey happen dis nyt!
|
GOALLLLLLLL!!!! Jones with a superb strike! United 3-0... 86' |
GOAAAAAAL!!! Chicharito scores his second! United 2-0 Norwich! GOD BLESS MANCHESTER UNITED! |
ASUU STRIKE ADVERTISEMENT!! NIGERIAN MOVIE! Yes O! E don happen again oo. franklyn movies in association with Marketer Person-Pikin presents ASUU STRIKE 2013. Come hear the true story behind the whole ASUU Strike o- who start am, why dem start am, who supose end am and who no gree end am ooooooo! U go see am all for dis movie. Chai com see as university student dey suffer, see as crime D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ increase hehehe. Rich man no even worry. Leaders no even send. Kai! ASUU STRIKE! ASUU STRIKE! ASUU STRIKE 2013. . . U̶̲̥̅̊ go laff, cry and u go reason sef. ASUU STRIKE! ASUU STRIKE 2013. . . Grab ur copy now!!!! Starring: Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan Pete Edochie as Nassir faggie Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo-Iweala, Eucharia Anunobi as Ruqayyat Ahmed Rufai ........and Olu Jacobs as Gabriel suswan.. Grab ur coppppppppy nooooooooooooooow..! ;DASUU STRIKE ADVERTISEMENT!! NIGERIAN MOVIE! Yes O! E don happen again oo. franklyn movies in association with Marketer Person-Pikin presents ASUU STRIKE 2013. Come hear the true story behind the whole ASUU Strike o- who start am, why dem start am, who supose end am and who no gree end am ooooooo! U go see am all for dis movie. Chai com see as university student dey suffer, see as crime D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ increase hehehe. Rich man no even worry. Leaders no even send. Kai! ASUU STRIKE! ASUU STRIKE! ASUU STRIKE 2013. . . U̶̲̥̅̊ go laff, cry and u go reason sef. ASUU STRIKE! ASUU STRIKE 2013. . . Grab ur copy now!!!! Starring: Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan Pete Edochie as Nassir faggie Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo-Iweala, Eucharia Anunobi as Ruqayyat Ahmed Rufai ........and Olu Jacobs as Gabriel suswan.. Grab ur coppppppppy nooooooooooooooow..! |
onuwaje: Nice!! My birthday is august 8!! Cooollhappy birthday to you! my bithday mate |
Na them sabi! I pray make mancity f*ckup so man united go win the trophy |
.....Hmmmm! it depends on the magnitude of slap cos some slap can misallign your dental structure. So before you receive the slap 1st of all access the damages. |
Hahahaha! This army man forget say na persin papa em dey handle like dis! Anywhere sha I dey feel dis movie die |
1 (of 1 pages)
Hahahaha! This army man forget say na persin papa em dey handle like dis! Anywhere sha I dey feel dis movie die