NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:56am On Jul 04, 2015 |
babatawa: richybanky abeg where erisegun dey? one babe for taraba don format him brain |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:54am On Jul 04, 2015 |
babatawa: nice! mine? Na we dey wait for batchB na and una bush school fall ur hand finally |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:53am On Jul 04, 2015 |
spartoo: lolzzz. .
it's goin fine..I de even go work today sef.
hw ur own it's worth the money though |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:52am On Jul 04, 2015 |
babatawa: These days i no dey sleep
i hear say rapture go happn for night, aleast man gas dey at alert to beg for forgiveness in the final hour
hw you dey bro, hw ur ppA? u no tell me say u don leave ur tailoring work go de do hausa comedy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:51am On Jul 04, 2015 |
spartoo: ah baba... 
I tnk say u don sleep oo that guy no de sleep o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:47am On Jul 04, 2015 |
babatawa: h when u reach abroad we go know |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:46am On Jul 04, 2015 |
babatawa: guy... u scarce o
I hear say u don de do am for people |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:45am On Jul 04, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:45am On Jul 04, 2015 |
richybanky: Lols.. Abeg talk anoda tin hw u de enjoy Niger state nw |
|
|
Crime › Re: Six ‘one Chance’ Robbers Nabbed In Kwara (Pictures) by kingphilip(m): 6:15am On Jul 04, 2015 |
Atleast crime will be reduced a little since their own gang will not longer be operating for a long while
The police are somehow working these days o and no much bashing as before probably the Nigerian political saga have made a drift from other issues |
Literature › Re: Accidental Victim by kingphilip(m): 5:50am On Jul 04, 2015 |
nceedaga: One of the police officers threw open the two doors and looked inside. He saw some hungry looking eyes staring at him and he screamed, 'Holy shiiit!!!'... now der hv found dem i hereby declare d love nd bleepin open.... cheers dioxidane cheers evry1. don't b so sure The robbers can't just leave lapses like that |
Literature › Re: Black Maria by kingphilip(m): 5:40am On Jul 04, 2015 |
What was running through Peter Black's mind was how he was going to rob his vice-principal.
This part is so damn funny to me... And those words as Kitme rightly pointed out are salient point in which we must make sure to make it part of our life so that we may not derail in the pursuit of our dreams
LarrySun always dishing out the best as e de hot 1 Like |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:58pm On Jul 03, 2015 |
richybanky: Lols.. Which story wan full newspaper again.. Abeg waka comot make I see front  no b ur fault if to say fg delay allawee till Sunday we for no recognize u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:41pm On Jul 03, 2015 |
spartoo: na only u dey there oo tell am o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:40pm On Jul 03, 2015 |
spartoo: na baba.tawa ifa hear say na babatawa
Wetin him sabi  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:39pm On Jul 03, 2015 |
richybanky: Tanx very much baby, nysc do me strong tin no be small  na only squanderer like u dem de do |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:38pm On Jul 03, 2015 |
richybanky: Wetin con be ur own guy huh? no allow me talk before ur story for full newspaper tomorrow |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:37pm On Jul 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:37pm On Jul 03, 2015 |
joyjoomla: Honorable tax collector, no vex. Me don forgt u r nt dt important.  if I knock u eh u n babatawa go begin contest for d world shortest man |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:36pm On Jul 03, 2015 |
|
Literature › Re: Selfless Desires by kingphilip(m): 10:34pm On Jul 03, 2015 |
Few drinks gone down, if only she knew it would be her last.She was tipsy and pressed at the same time
Hmmm that last part is making me to fear for ha but it should serve as a lesson to somebody out there that you shouldn't change or trade ur good morals for gossips because some people out there are striving to be like you and are regretting the past they have lived and are looking for second chance of make right there wrongs
And also we should watch our jokes too because if not for the expensive playful joke amaka made to uju she might not have slipped off
Kitme I love this piece Keep it coming |
|
Literature › Re: Deceitful Couple by kingphilip(m): 7:47pm On Jul 03, 2015 |
As you go have gone past this phase into the next I pray that all what God has in Stock for you be unveiled on time without daily.. Congratulations on your passing out Wishing you the very best life has to offer you dear
Cc Tiffanyj & heemah 1 Like |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:43pm On Jul 03, 2015 |
Maxcollins042: You don make me remember wetin i dey try 4get,that weed make sense eh,i took the one from Estella b4 mua type wetin i type o Guy mind wetin u de use play o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:41pm On Jul 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:40pm On Jul 03, 2015 |
spartoo: th work no stressful shaa....
I ee laboratory. ..25k u de enjoy b dat o
Which baba do am for u nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:50pm On Jul 03, 2015 |
Maxcollins042: Sup sweerie wetin u take before u write this thing E b like that weed wey de back of sagamu camp u take small ba |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:36pm On Jul 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:21pm On Jul 03, 2015 |
sparkleRed: Third guy by d left y I'm dey bend, Taa u all no sabi anyways
Latest update some allawe don dey show nysc no dare use us play nw |