NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:10am On Apr 20, 2015 |
MizJayne gudam U r caught peeping
R u a prospective corps member |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:09am On Apr 20, 2015 |
Luchiana1: a pleasure too.. Tank you uwc luchy Hw was ur nyt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:07am On Apr 20, 2015 |
erisegun: I 4 stand buh my boo don warn me say mak I no dey stay watch live fight  na replay u de watch |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:06am On Apr 20, 2015 |
limpopo: Me ke!!! Suggestions!! Noooo!! For where my oga dem dey! erisegun wetin u think about post n all that |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:57am On Apr 20, 2015 |
megawax8: lol....u for stand na......warn ur guy oo mtchewww u still de rake |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:56am On Apr 20, 2015 |
ojayzee: Pls is this information for all universities... no it isn't But hope u have ur id card or letter of identification from ur school |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:55am On Apr 20, 2015 |
erisegun: *picks race* werey re o  for that dry chest |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:54am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:54am On Apr 20, 2015 |
misspetit: Question answered Ok dear Hw was ur nyt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:53am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:53am On Apr 20, 2015 |
Walexsammy: I dnt need to convince u bro....she knows u don confuse ha finish with sweet tongue nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:51am On Apr 20, 2015 |
cymanu2001: mr philip oya teach me **sit dwn 4 chair collect slate + chalk** money must change hand nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:50am On Apr 20, 2015 |
misspetit: Don't visit oooo don't worry I won't stay long just 2 hrs  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:49am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:49am On Apr 20, 2015 |
misspetit: Lolz... Dats my baby..... hope you'll b in sambisa to watch Hw I'll deal with ur so called boo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:48am On Apr 20, 2015 |
frenzydilz: Wow!!!...u can't recognize a joke when u see it...#Lawyer# no Mind over sabi jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:47am On Apr 20, 2015 |
erisegun: lyk dis Ehen correct Sofdoc just imagine Hw ur bumboy go look like when u c am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:46am On Apr 20, 2015 |
PAnaceA7: Na may 5 thread go start to dey move like snail.. Talk still dey about where and where dey post you na..... U go see sum pple dey lament say upon wetin dey pay dem no go their state of choice people wey pay for lagos dem throw them go borno Sofdoc is wicked after him collect my 60000 him no do anything |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:45am On Apr 20, 2015 |
Nigerdeltaboi: hmmm boo tinz no Mind dat guy make him de deceive himself |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:44am On Apr 20, 2015 |
misspetit: Would go on tue for clearance and I still need to collect original receipt for gown And wed will be for d nysc stuff well planned week that's great sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:44am On Apr 20, 2015 |
manneger2: so much trafic, d page realy move 2day......wetin una dey discus for here sef How we go take put u for stream 2 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:42am On Apr 20, 2015 |
megawax8: make person hold me oooo nobody go hold u o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:42am On Apr 20, 2015 |
megawax8: yobe is far from neutral joor.
Although i can journey round the country for my boo fear fear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:41am On Apr 20, 2015 |
megawax8: madmoiselle, i want to believe you've not received a 'welcome' from me and or exchanged pleasantries.
Welcome welcome welcome
i want to believe you've been shown around by #TeamLetMeShowYouAroundTheEstate Smh Shey misspetit never do u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:41am On Apr 20, 2015 |
Nigerdeltaboi: lets use a netural turf ..................choose any location and time in yobe state. i go be the ref  no o yobe isn't acceptable to me Sambisa or no where else n Gracyel must b d ref |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:40am On Apr 20, 2015 |
AishyWemsy: hello, pls is the information for your school alone or all schools? pls reply. Thanks only his school Hope you've gotten ur certificate/statement of result and ur school id card/letter of identification |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:39am On Apr 20, 2015 |
megawax8: lol....for y na? Shoro niyen?
Abi u sef wan join am? *tears shirt*  see dry chest Me no wan kill u for ur mama maybe joyjoomla go engage u for fight |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:37am On Apr 20, 2015 |
erisegun: lmao!!! Se u knw say u suppose chop slap dis evening lolzzzzz no Mind am me don choose beta location sha The fight will b holding in sambisa n our ref will b Gracyel |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:36am On Apr 20, 2015 |
erisegun: d thunder wey go fire u don dey dance sekem4 richybanky house* no worry me know Hw to take bribe am I bottle of orijin is enough |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:35am On Apr 20, 2015 |
Derbyman: 10ks man should b in sch ds wk too. go today to b on a safer side |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:34am On Apr 20, 2015 |
megawax8: now, give me a location for us to meet in lagos....all i need is 5minutes to break all d bones in ur body including ur nose 
choose d location and time....imma hunt you down!!!!!
Leavve misspetit alone ooooooooooo mtchewww let's go to a neutral ground to settle it Let's meet at sambisa |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:33am On Apr 20, 2015 |
Emmydny: shoutout too Yu too bro! I see Yu too.  where u commot from |