NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:03am On Apr 20, 2015 |
clans: Lol that's one of my very bad habits sha What really happened Erisegun sit tight n hear from d horses mouth |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:01am On Apr 20, 2015 |
femolala001: That would be nice too. U can! But u sef no dey keep those receipts?? she use am collect akara |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:00am On Apr 20, 2015 |
femolala001: Are we sure we will receive it 2day(Monday)? u de mind that guy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:00am On Apr 20, 2015 |
clans: Thanks. Can I print out acknowledgment copy online. I don't think I've got any of my receipts with me Another receipt seller to akara woman I hail all of una o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:58am On Apr 20, 2015 |
femolala001: So u are done with clearance? lazy boy oya go school go start ur own |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:57am On Apr 20, 2015 |
georjay: wait o....i dint go thru all dis process na...i obtained a clearance form from my dept...filled it..then to faculty..was given anoda form wich i took to library and busary..i dint take any school fees recipt to bursary..dey just confamd my stuff on dia system nd twas signed...
i no knw hw una take dey do un own o u no do am well Oya go back start all over again |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:55am On Apr 20, 2015 |
xray2: Leave him...he don buy market from me him disturb my boo sotey I fly ha out fa |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:54am On Apr 20, 2015 |
zenopee: O'boy e pain me say my A.K 47 rifle no deh here, i for don give u 21 gun salute . I hail u jare. Ow area na? No mind me, na work just pull me down jare. for wetin na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:54am On Apr 20, 2015 |
limpopo: **looking right, left, central, up. Down** Dont shout.. Lower ur voice na between me and u nah how much u wan pay last last u de fear am ni I de gidigba for ur back |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:53am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:53am On Apr 20, 2015 |
richybanky: *cocks gun* hahaha u see hw it feels As he's cracking gun Drags dexcira n kisses ha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:52am On Apr 20, 2015 |
Luchiana1: amin.they also hav a record of files of school fees receipt, dey can tell u to search for it der, done mine, even d library etc. na so u fast reach |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:51am On Apr 20, 2015 |
richybanky: Lols.. Which boo? Go write down ur will first  will for |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:49am On Apr 20, 2015 |
Luchiana1:
yozz tonk u, my boo sent food package How Shey waybill don de work for nyt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:48am On Apr 20, 2015 |
spartoo: ah ah ah ur village people are at it again but they will not succeed na so |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:48am On Apr 20, 2015 |
chidexSmokey: I only av original receipts for 100L n 200L. Will tender bank tellers for other levels. I pray they will accept it. u follow use ur own chop akara |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:47am On Apr 20, 2015 |
richybanky: Chai, Bro I fear u ooooo... U be genius oya omolizzy come out Smh for u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:46am On Apr 20, 2015 |
spartoo: wch bizness pesin fit dey do by dis time 23:45
u b winch  na oyinbo country him de so night never reach him side |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:45am On Apr 20, 2015 |
xray2: Ogbeni mind your Biz ...I know why I dey ask her...and she knows too. No dey jump  no Mind d aproko |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:45am On Apr 20, 2015 |
spartoo: everbody is blind to somtin u r blind to what den |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:44am On Apr 20, 2015 |
spartoo: if she tell u no nko?
u go cary food go giv am ni 
*lguys askin strange questions since d days of lord luggard na so u self de do |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:42am On Apr 20, 2015 |
noordean: omolizzy u de help am remember him own boo name |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:42am On Apr 20, 2015 |
xray2: Hope you ve eaten? Shey u no take ha out again |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:41am On Apr 20, 2015 |
xray2: Bros, are you blind?  na so we c am o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:41am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:40am On Apr 20, 2015 |
erisegun: wot I do boss  my 48888 post u rush go post before me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:40am On Apr 20, 2015 |
adedavids: Good one a new Comer?? Oya introduction Name School u graduated from Course Where you wish to serve |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:38am On Apr 20, 2015 |
spartoo: write it in braile like seriously |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:36am On Apr 20, 2015 |
Erisegun y |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:35am On Apr 20, 2015 |
Luchiana1: for your clearance in the academic office na... All your school fees receipt from 100level so dey can sign dt u no owe dem no Mind am him go use am collect akara last week Sofdoc e don b for u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:34am On Apr 20, 2015 |
Emmydny: DAT movie story line no get head again. next tin Yu go hear na her twin raalsalghul kill or Arrow go wake her na so the film useless reach |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:33am On Apr 20, 2015 |
Raalsalghul: LoL I thought I was the only one who knew of my villainous name. I wish I could edit the name because it's actually Raz' al Ghul. Seriously, did he kill Thea Queen. so u know it is |