NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:46pm On Apr 17, 2015 |
Emmaczee: She is super fine.
She will soon join is. Thanks for checkin on her. How is ur madam doing too? hmmmmm is that so |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:45pm On Apr 17, 2015 |
Kingemmy01: Abeg, set still dey b4 it is too late I no de play |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:45pm On Apr 17, 2015 |
sparkleRed: Lol I neva be soldier yet oo, na still aspiration, e fit be navy na, am applying 4 both anyone dat works out well all well and fyne hmmmmm I fear u o But I no run |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:44pm On Apr 17, 2015 |
manneger2: with all dis headache wey nysc give me just for registration i go now come serve for free. Why not What happened to the slogan to serve nigeria with all my strength |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:43pm On Apr 17, 2015 |
Sambar: serve 4 free? SMH....wat r u smoking overthere? na wetin him de smoke de cause am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:34pm On Apr 17, 2015 |
trendiitee: sabiguy!!!!!! wia av u been?? missed u alot. how re u doing dearie.
greetings to all prospective otondos in d house. r u an otondo or a prospective |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:34pm On Apr 17, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:33pm On Apr 17, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:33pm On Apr 17, 2015 |
babs01: na only mouth e get says who |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:32pm On Apr 17, 2015 |
babs01: dem dey lake chad I don depot dem jare |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:32pm On Apr 17, 2015 |
erisegun: wen she cook finish,she call u bt ignore me*na so life b ni Shey smilingjimmy food no de belleful u ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:28pm On Apr 17, 2015 |
Gracyel: You think so yea?.... Cos sincerely, I don't think I wanna go through the stress of manually checking jare u aren't collecting ur call up letter manually u r printing it online why giving urself so much stress going to d notice board The list majorly contains call up number of everybody in d school so you've gotten urs already y d suffering again |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:25pm On Apr 17, 2015 |
Kingemmy01: I trust that humble and gentle quy na, Oko DamiEsan. Him dey bring our packages. Maybe we should appoint sparkleRed, d only soldier in d house to give him a maximum security for d packages. iffa hear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:54pm On Apr 17, 2015 |
erisegun: am angry wit u*se u knw? U did sumtin dat really pained me yesterday* na b side chick pity ha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:53pm On Apr 17, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:51pm On Apr 17, 2015 |
Emiratespecial: Thanks, I received message of the call up I got online on my phone but the one pasted in school is completely different, am fed up with this NYSC issue over a year getting disappointment. From NYSC. ur school isn't d one issuing call up letter but nysc As long as you paid I'm sure you'll b given call up letter online too Don't fidget |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:50pm On Apr 17, 2015 |
Kingemmy01: Thank God, ur hen no fit teast am. Na only ur 2 korokoro eyes u tak dey looking am na me go open am pour am for dem |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:49pm On Apr 17, 2015 |
babs01: l hear dem dey fine wel wel yes o But dem no de borno because of d insurgents o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:48pm On Apr 17, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:47pm On Apr 17, 2015 |
harleybee: You can't be lonely, not with the number of folks here  all of dem go sleep The weed u put for de beans wey u give dem make dem go sleep away their sorrow |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:46pm On Apr 17, 2015 |
babs01: who be 007? wia u see general dey fear sergent b4? wey say make una meet for jungle settle one on one |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:45pm On Apr 17, 2015 |
Kingemmy01: Threaten ke? We dey play ten ten now two old men playing ten ten at this time of d day |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:44pm On Apr 17, 2015 |
erisegun: I bin wan hear d out cum of GEJ meetin wit madam ngozi shuoo na serious issue o Wetin dem talk nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:37pm On Apr 17, 2015 |
Kingemmy01: Welcome bro! Anything for the boys? Ask am well o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:37pm On Apr 17, 2015 |
babs01: u dey date mami water ni no o Na me de train dem |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:36pm On Apr 17, 2015 |
babs01: he no fit, e no knw say I b one man batallion. i no sure of dat one man battalion o I hear say u de fear meeting with 007 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:34pm On Apr 17, 2015 |
Electronzeez: na u de lead am na no o Na sofdoc o Sofdoc u no notice say our zeez is back |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:33pm On Apr 17, 2015 |
sabiguy: You av no idea! And I can't explain either! #C14 I no follow una up that yeae |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:33pm On Apr 17, 2015 |
babs01: I'm cul my broda, my mouth is locked nd d key is inside lagoon according to Kingemmy01. datzol Which part of d lagoon b dat make I go get the key |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:30pm On Apr 17, 2015 |
erisegun: no! I dey sitting room dey watch GEJ and obanikoro4 NTA* nta  Cnn no de |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:29pm On Apr 17, 2015 |
Kingemmy01: I resemble water inside bottle ni? no o Na groundnut inside bottle u resemble |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:28pm On Apr 17, 2015 |
|