NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:44am On Apr 12, 2015 |
rhema9898: Don't Love to later Hate. the physicist hwfa can u help me translated the quoted words in physics |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:43am On Apr 12, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:41am On Apr 12, 2015 |
sofdoc: I tire ooo. I jez can't kip up wif dis queens English...I dey open dico, open bible join again. na the gods de use him done at that point u know zeez with queens English before?? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:39am On Apr 12, 2015 |
Ogbenijhybo: I'm fine but you stopped replying my mail ewoooo u don carry ha go backyard |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:37am On Apr 12, 2015 |
sofdoc: Nah my own IFA work...nah wetin I dey tell u.
Wen u sef no go pay beta money and perform better ritual.
U walk naked for midnight 4 market square like me to bring dat yes our of her mouth?! na Broaddsy light me Walsh inside my room as instructed o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:34am On Apr 12, 2015 |
sofdoc: *sobs*  gives him a drum no forget full am o rain never fall for here for a long time |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:40am On Apr 12, 2015 |
Luchiana1: Go sleep kingphilip see who's talking BTW where r u coming from by this time of d night don't ask me same question because I man d gate tonight |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:37am On Apr 12, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:36am On Apr 12, 2015 |
Luchiana1 what r u doing awake by this time |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:34am On Apr 12, 2015 |
leemah4u: see who is talking o, Infact na u be d new chairman of Aproko Progressive Congress no o erisegun's tenure never expire n me no b that kind person we de do coup maybe after his tenure I'll contest but u na first lady sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:06pm On Apr 11, 2015 |
megawax8: Errrrrm, where are the match makers.
I NEED AN E-BOOOOOOOOO 
And it has to be one that is sapiosexual  Ask femolala001 d baba wey do am for am the baba sabi work One tym she go say yes |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:05pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc: Jesu!
I kno d nite wey u dey talk. Nah wen I travel out go repair the laptop of d Oba 4 my village.
I had to sleep over.
So as dis guy dey lamba my wife, wetin u dey do?
And again...who z d guy? Ask richybanky na him tell me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:04pm On Apr 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:02pm On Apr 11, 2015 |
richybanky: Ronald grabs her waist dat day and later den started speaking in ibo lang am totally lost cus I can't just grab wetin den dey discuss again, so how I go fit fight for d guy wen me sef don lost already?  nafdac abi sofdoc this is d eyewitness account of what transpired that nyt while u were away |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:59pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc: E b like u no dey read news abi? 'D ifa king Philip consulted was later realised to be a 419er' Front page, punch! n the jazz work She provoked me yesterday I beg ha to say yes n she rebuffed me na im I shaperly dust my bum bum go meet am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:54pm On Apr 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:53pm On Apr 11, 2015 |
richybanky: Pesin wey carry last go still carry first one day nau, come may 5th  but u wicked o Why u no rescue him boo that day |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:51pm On Apr 11, 2015 |
Ahmed4002: Philip this your babalawo too much. How do you know are so hungry. Abeg push leemah4u come make she prepare something when she de here de do aproko since morning me know say she never cook for u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:50pm On Apr 11, 2015 |
richybanky: I dey behind u baby, who dey collect ur bride price? Jinadu abeg pass me dat pump action  today na Saturday two weddings happen here n u go de snore away ur sorrow She's now happily booed to femolala001 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:49pm On Apr 11, 2015 |
leemah4u: na u gan gan be doubleface as in I b two face  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:48pm On Apr 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:47pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc: I no know d nite wey u dey talk o. Buh recently I've been hustling a lot 4 d fam...mayb I go repair person laptop or phone.
Shey mayorsweet wan do misspetit nii?
I tot she z a newcomer  na for nyt u de go repair person fone or lappy At about 2am  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:45pm On Apr 11, 2015 |
sexydelilah: the main campus.. guessing u wia at gwags? yea I was What tym last year please No vex I wan to know whether u know one guy like dat |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:43pm On Apr 11, 2015 |
Luchiana1: abii yes o From there u can view the world Do u care to join him |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:42pm On Apr 11, 2015 |
megawax8:
omo, this brain is blank for now o
Except you want to discuss chemical engineering  make it political engineering n I'm in |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:41pm On Apr 11, 2015 |
smilingjimmy: Personal mata eh oya make we c for backyard nw make all dis amebo shildren no hear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:40pm On Apr 11, 2015 |
Beejayx: neva mind......it professional. Shey professional talk no de hold here Leemah4u no de harsh on this guy now |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:39pm On Apr 11, 2015 |
tboy11: Thanks for ur response uwc |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:39pm On Apr 11, 2015 |
Luchiana1: werin na... How r u don't u know u r beautiful He said u r beautiful so I was telling him u know already |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:38pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc: To force a YES from her lips.  I first u visit am o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:11pm On Apr 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:10pm On Apr 11, 2015 |
Luchiana1: ..i sight u owliver...tell us whr u r observing frm :. from the mountain of sambisa |