NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:57am On Apr 11, 2015 |
lagmostkuit: That one dat supported d guy sef.. sorry dear No worry I'll keep u company against those intruders |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:56am On Apr 11, 2015 |
femolala001: Lol! I dey nw.. Na just lowkey I dey jare.. where d parry de hold |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:54am On Apr 11, 2015 |
DamiEsan: Let's fly  wow finally Bae I'm happy for u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:54am On Apr 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:52am On Apr 11, 2015 |
DamiEsan: I love the way you carefully choose your words...  smh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:50am On Apr 11, 2015 |
mayorsweet: I dont violate rules here....so it is impossicant  if u feel like I can actually help out sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:50am On Apr 11, 2015 |
richybanky: I wan make everybody knw wetin d guy dey do since on Nairaland  hmmmmm |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:49am On Apr 11, 2015 |
Electronzeez: Lol, you and this your mad thinking  I serious o I go too appreciate am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:48am On Apr 11, 2015 |
lagmostkuit: No mind dat Jega..
No owanbe for me 2day! go vote jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:47am On Apr 11, 2015 |
DamiEsan: See philip oo...you dey take panadol for another person headache....smh!
...move on already! Duhhh I've don dat Remaining u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:44am On Apr 11, 2015 |
lagmostkuit: U sabi expose person sha..  he needs to learn more |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:43am On Apr 11, 2015 |
richybanky: U dey use am wash belle bt u never drink am, just try and zip am hw e go take wash belle wen I no drink am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:43am On Apr 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:42am On Apr 11, 2015 |
richybanky: Hehehehe Ashewo ke? Wen I no be king philip  the good thing is they're all single unlike u following married couples |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:40am On Apr 11, 2015 |
lagmostkuit: So u dey dere and bin dey shout ole ole.. u no even come out.
This silence u're keeping, Diaris God ohh  I think say the big headed richybanky can help out |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:39am On Apr 11, 2015 |
richybanky: Lols, na women con be d best for ur cabinet  fyn fyn ones Bush boy n u no go eva notice say na all of dem de follow me back As d celeb I am those I was following where first to follow n as u know one following deserves another |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:36am On Apr 11, 2015 |
richybanky: U can lie oooo (pix below)  u don't expect person wey join NL since 2008 not to have d best in his cabinet |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:34am On Apr 11, 2015 |
tolustx:
Femolala. U wish...
King Philip. And so what? I no fit show appreciation to anybody wey I like? That her post touch my rat. Sleeky, abeg chop anoda one Mmmmuah
doublezero7 is that so Make I come collect my own for sleekyonyx |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:33am On Apr 11, 2015 |
femolala001: Make una sing us birthday song na for me and sleekyonyx where u go hide wey I no c u throughout yesterday Happy birthday femolala001 wishing u God's best in every endeavor of urs |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:31am On Apr 11, 2015 |
femolala001: Amen bro! Abeg pastor go fit u wella.. No just waste ur talent o so that make newspaper de carry headlines like randy pastor impregnates choir mistress |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:29am On Apr 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:28am On Apr 11, 2015 |
lagmostkuit: Wonderful.. How was urs? splufic E b like jega want make u de day duty today |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:26am On Apr 11, 2015 |
smilingjimmy: I look lyk him relatn? na u tell am to come home nkw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:25am On Apr 11, 2015 |
sleekyonyx: Thanks hun, highly appreciated  that was what I was saying use that prefix for me tio |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:24am On Apr 11, 2015 |
richybanky: Actually u don't knw d sniper am talking abt, am talking of d one used in killing mosquitoes, cockroach etc if u try zip am na straight through to heaven  na that one I de use wash belle every day |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:23am On Apr 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:22am On Apr 11, 2015 |
richybanky: Which of ur boo I dey spam her mention cus I knw say den plenty  just Estellar |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:20am On Apr 11, 2015 |
lagmostkuit: Gud am e-famz..
It's yet another Saturday Jega no gree make person do wedding. 
Gud am too 2 my boo of life, my one and only, my heartbeat.. we don quarrel silently finish so report ya self here.. 
Kingphillip, I no dey see u 4 nite again.. na only me dey lock gate dis time around. 
And happy birthday once again to Sleekonyx
cc sofdoc when u n that boy de do lovey lovey for nyt My eyes no de look unholy things |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:18am On Apr 11, 2015 |
Sugarbabekemi: Hanhan!! E neva reach like dat na  e don even pass self My sniper is on his forehead already |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:16am On Apr 11, 2015 |
richybanky: I fear d guy pass devil, see d number of babes wey only him dey follow on Nairaland hmmmmm |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:16am On Apr 11, 2015 |
Temilaty: Hlo everyone Hi BTW introduction |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:14am On Apr 11, 2015 |
Electronzeez: Make una help ask philip wetin i do am, you too de mark me dis days.
I go throw you inside lagoon on july 4th.
#A15party  I b igbo guy no forget I'll b building a skyscraper there |