NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:19am On Apr 11, 2015 |
erisegun: lolzzzzz!!! Sofdoc u mean? Dat boy eh! Him matter no b here o* E dey computer village4 ikeja dey hustle* hope him go de safe sha with all this hullabaloo for lag |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:16am On Apr 11, 2015 |
Charleslewizy: Lolzz destroy property ke! Make e b say una VC no dey lyk unical VC ohh cuz @d end una go pay & dem go use am make moni bt still on still....I dey ready to fight for una course. An injustice done to any student is equally done to all Nigerian students  were u a gbagba student on campus?? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:14am On Apr 11, 2015 |
faithenchy: @Sadiqyinka, pls does dat means dat I can correct the mistake I made during the online registration? cc:sodiqyinka |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:12am On Apr 11, 2015 |
mzjaney: Bia, which kingdom doublezero7 dey rule sef? When did they do his coronation? 
King of kuzuki abi na king of sambisa  na sambisa nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:11am On Apr 11, 2015 |
richybanky: Den no dey produce anything bro, Estelle is no going area for Philip  puts a stone in d sniper n fires him a warning shot |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:09am On Apr 11, 2015 |
joyjoomla: Can't wait..! can't wait to b given otapiapia Me go de near gate o incase u drink am finish before u collapse I don zoom off |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:06am On Apr 11, 2015 |
joyjoomla: Na dsame blood de hin body n Estellar. Me de wonder d kind of offspring dem go produce. like papa like pikin Shey u grab |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:04am On Apr 11, 2015 |
doublezero7: Mehn...I like this guy!
I owe you a bottle of 'something' (name withheld) at the A15Party!!!  a bottle of otapiapia Joyjoomla beta no accept o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:02am On Apr 11, 2015 |
Happy birthday sleekyonyx
May all ur heart desires come to pass and much more than ur expectations |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:36pm On Apr 10, 2015 |
richybanky: I go add everything wey I get join am baby hmmmmm u no de tire |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:28pm On Apr 10, 2015 |
richybanky: Wetin u want den  for u to stop disturbing ha Is that too much to ask |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:24pm On Apr 10, 2015 |
richybanky: Dat Philip guy too Stubborn, maybe d guy don go military skul before cus he Stubborn pass Boko Guys  I was d head trainer of those boys before I took over from our leader den |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:19pm On Apr 10, 2015 |
richybanky: Lols, wen u go enter naija abt UK never taya u ni  him wan redeploy to Stamford bridge go serve |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:18pm On Apr 10, 2015 |
richybanky: Plus state allawee dear shove that to bingo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:16pm On Apr 10, 2015 |
Estellar: Cheap money,not enough tell him o That's peanuts |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:15pm On Apr 10, 2015 |
doublezero7: Richy and women tho! Na dem go kill you!  no o They shouldn't kill him o I just bought a sniper because of him make my money no waste |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:14pm On Apr 10, 2015 |
richybanky: Hmmm, u dey use style support d guy ni yen ooo  make him support boo snatcher  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:13pm On Apr 10, 2015 |
joyjoomla: Wow........d revolution failed!
IT MOST BE TELEVISED! no Mind xray2 jare BTW baba lost three times before he won Xray2 can win at d 4th attempt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:11pm On Apr 10, 2015 |
Estellar: same here sugar how's ur evening going hun |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:11pm On Apr 10, 2015 |
doublezero7: Yes oo! Countdown to Le Boo's day! We dey go Zanzibar Island!  Which kind typo b that abeg correct am before erisegun notice Change an from zanzibar to sambisa |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:07pm On Apr 10, 2015 |
mayorsweet: Sniper d ban wey u go chop go top reach Kilimanjaro I fear nothing bro me n my boy suen de wine n dine together even antyspambot de fear me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:05pm On Apr 10, 2015 |
mzjaney: Una two no dey shame 
Happy for u guys  no Mind them When they go de award the best e-couple their own go b most break to make |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:01pm On Apr 10, 2015 |
joyjoomla: Remains estellar there she's With me here in bed Maybe u saw ha carbon copy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:00pm On Apr 10, 2015 |
richybanky: Bro wetin happen nau, u wan kill pesin cus of a lady ni  no o I just get am new I wan make sure say e work before I complete payment |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:57pm On Apr 10, 2015 |
sparkleRed: Good evening everyone, I hope u all re fyne and ur day went well
Vote wisely and pls avoid violence, don't engage in unnecessary argument @ d voting poll, as we ve beast out there be safe,
And vote 4 ur choice do not be bullied  but my choice to vote na sparkleRed and from all indications ur name no de ballot paper How I go take do am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:56pm On Apr 10, 2015 |
doublezero7:
Mad man! Missed u bro! Where u go since?
Charleslewizy, no vex bro! Just don't call people names like that! Its all love here!  u ba So after all my beg she later come back n u no even say make I take one carton of orijin take hold body E no fair o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:52pm On Apr 10, 2015 |
chidexSmokey: Good afternnon Ladies,Gentlemen,e-couples,Egbon,Aburo,Nwanne,Nwanna and of course my darling Electronzeez. he just have to come last |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:48pm On Apr 10, 2015 |
smilingjimmy: Here I am send mi. Lolz Sup dear gud evening nd hw r u doin? I'm doing great dear Hw about u BTW u were very scarce today |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:40pm On Apr 10, 2015 |
richybanky: Come let me whisper it to ur ear  targets the sniper to his forehead |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:39pm On Apr 10, 2015 |
doublezero7: Me too! It wasn't the same without you babe!  Is that so  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:38pm On Apr 10, 2015 |
Charleslewizy: luks lyk a movie premiere I saw d oda day Mbok remind me bro....wats d tittle  you've seen it too?? I think it's our brother has gone mad again |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:37pm On Apr 10, 2015 |
erisegun: ok bro*oya tak! *hands teebee22 d popcorn* BTW where's nafdac |