Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 561 562 563 564 565 566 567 568 569 (of 603 pages)
Jennimma: Joecutie,i pm-ed u o. No reply yet.Dariz God o Hw was da tsunami |
Cheriepet: Kingphilip come let me introduc to my one n only luv 3Dimension.Tell me something Cheriepet Congratulations 3Dimension the chosen one |
3Dimension: noNa me b dis |
Cheriepet: no just dey form innocent... beta carry my cake n gift come... oboy i dey beat pikin ooHope this wasn't meant for me? |
charijee: Hey twinny is back. .**shrugs**why am I even happy....did you tell me when you leftU never came up to ask about me now |
JeffreyJamez: You Mad Bleep!!!!!!!!.. Where the hell have you been..... Got everyone worried.... LolAfter Nigeria's ouster from the world cup I couldn't take it well but to fall sick I'm up n kicking nw sha |
Tmx you de really do well here o but abeg e b like say update scarce yesterday o Kudos to u sha Hope u de backup sha |
Xtarxhyne:On a sick leave jare but back nw |
Xtarxhyne: Ur switat ws hereLeave room matters for room matters n serious issues for men |
DEllaluv: my broda,whr I wan strtJust start anywhere even if u don't post here just get d rock anywhere to combine n complete the story n get it published |
Cheriepet I'm angry with u o U held a birthday party yesterday without getting my cakes upstairs Beta get them upstairs nw or else |
OK house Amma back again for good Hi..everyone.. I was down a bit and couldn't make it down upstairs for this long ..tanx to all who Asked of me...missed u all But specifically thanks to my lorlaarlozz for all ha care to get me back to my feet once again |
Seun: Thanks!!! This is the best thread ever. I really appreciate it!Is this a yes? |
Na girls this one b for now Na their best food |
OK I'm here Let the story begin |
JeffreyJamez: Ehn!!!!!!keep an eye on this guy his ways de corner corner o |
KelvinGraphics: And how does that gat to relate with knowing footballi tot twas only me dat noticed the malaria o its bound to happen sha she slept in a mosquito ridden cell for 13hrs and sure you one wont expect nothing less |
Cheriepet: Not where KP is concerntell am o because nxt tym him no go find am funny |
lanicky: Yeahlanicky did you jst say this? Egbami..wat happened to ur geography lessons in school |
JigsawKillah: lol last time i checked, she had a really soft/kind heartbe warned that should be the first and the last complement you'll give my sweerie pie or else |
JeffreyJamez: Lol I know... I just wanted to look for her troublejj i knew you as a man of integrity but now i doubt dat lets call a spade a spade and an ugly person an ugly person rebranding is not an option now |
dave P: il show you tomorw when battery is full.u still dnt think its me.lolso where the pishure |
Cheriepet: mehhhhnnn.... dis is meanbecause he dumped ha for you ba |
JigsawKillah: u deserve am nadeserve?abeg abeg abeg no jst go dat side... She no deserve am anything lai lai |
Cheriepet: erm...errrmmm...ermm... not really, just dat KP was tugging my skirt while i was talking to mumwat did you jst say?was i wit you wen you were saying it? |
Cheriepet: make i ask myself dis simple queshion 'Who is Jesus Christ to me'?answer am first |
lanicky: I duped him...no one dumps me..you think so? The money wey you carry na for jst him lunch the nxt day o |
Lorlaahlozz: Huh?you de mind ha?hw i go die for ha matter wen my sweerie pie's matter de to die for |
JeffreyJamez: That's dangote' s son nko..... abi he don dump you nii did some research on this matter o and guess wat i discovered he has dumped ha for cheriepet, cheriepet ur sis o not other cheriepet o..dats why she sneaks out always to go meet him... Or those golden cowries abi na jewelries wey she de buy this days wu you think say give am the money |
Cheriepet: No mind KP him wan die on top my matterwhy i no go die for ur matter now? You are my sis-in-law so i should be caring..if i dont care now una go say which kind in-law wey no de caring like this |
Tone tonz: ain't coupled up with anybody toowow she is finally back welcome jare plz wu are you cant remember meeting you b4? |
Cheriepet: ask him!!!yes now she's my sis-in-law o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 561 562 563 564 565 566 567 568 569 (of 603 pages)
..Whr v u bin




