KingRein's Posts
Nairaland Forum › KingRein's Profile › KingRein's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 21 pages)
Dannyxy: agree, instead of handshake, women should just kiss, good morning, afternoon, night shoud become french kissing.. Example: i am walking along the road, i now see stateofmind, instead of saying "good afternoon,hello, hy" we just start kissing, and then we go our way, wouldn't that be nice?Wetin dey do you and StateOfMnd? ![]() |
Dannyxy: hahahaha, dreamer, make we bet?, by january, arsenal no go dey top of table..Hell the fucck yeah. Wetin u wan use bet? |
Kslib: I agree with this 100%..BLMFAOOO. I fit just walk up to toxxx, Durielsmomma, IyawoTM, Dominique and tap that . ***tap it again*** ![]() |
Dannyxy: say after me, "for thou shall not lead me into temptation, and shall deliver from all reincarnation" amen *sprinkles water on head* shalomOlodo, who no wan reincarnate. Toxxx abeg no mind these people. Na holy kiss I wan give you. If u no believe me, read Mark 14:45... |
Kslib: 1diot!! As e don reach time for kiss, you begin preach bible...LMFAOOO. You dey mad? |
omanik:Sweetheart, I never deceive myself so Tell that to yourself. |
dre11: ask yourselfLmao She responded . |
toxxxxxxx: See your mouthYes I know. Its waiting for yours |
Kslib: This album nearly killed me with laughter when i saw it...LMFAOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO eeeeeeeeeeew why this people dey pose for bush for crying out loud |
Dannyxy: oh pleasee, we all know that by janaury everbody will go back to his normal positionOH ohhhhh ohh sweet baby Jesus. Shutup!! Idiota. Even when January come now, and Arsenal still dey top of the table, una go still dey sing the same tune. Smh. I no fit mehn |
dre11: Abeg who see arsenal second goalI see am oh. I even get one important call that time, so I mute the game but as soon as i saw that ticki tacka , na so i forget myself dey begin shout goal loool. I even update am for nl sef chei... |
dre11: she no want trouble oooIf everybody gave out free kisses, both married and unmarried, the world will be a better place. |
dre11: let her husband catch youLMAO! She no even send me sef. But walahi na juss friendly kiss on the lips. Even Jesus did it |
Dannyxy: Up everton! So arsenal don manage win again , sha by saturday jungle go mature, if arsenal win the next three games, then i can believe that they migghhtt win the epl..You are a F.O.O.L. Olodo badbelle foolish Chelshit fan. Please park well.
|
lmtm: I don't find sleep early so i enjoy coming here to read memes. I am not much of a talker. Funny,where's your friend?Ochon? So its that foolish peasant you're interested in? I'm not telling you then ![]() |
toxxxxxxx: Yesssooo I am an arsernal fanAaaaw oya come let's kiss... na the tradition of opposite sex wey we Arsenal fans dey do. If you meet a female arsenal fan, you give her a kiss and vice versa. |
ToyinDipo: I don see 5.na 5 u dey exaggerate to 50? lol.. i don like am |
dre11: abeg where is Njoks and his wiffy wipes tears****** Na their story be this...right now!!
|
ToyinDipo: Loool, the pic was actually mocking Djokovic.Bwuahahahahahahhahahahahahahha walahi, na the first time I dey read that thing LMFAOOO
|
lmtm: I'm good and you?Better than ever. My team won. Why don't you contribute on this thread? Abi you were waiting for me to talk to you? ![]() |
toxxxxxxx: Gonners for lifeAhn sweetie why didn't you tell me you're an Arsenal fan? Your head dey der |
.
|
ManU lost Bwuahahahahahaahhahahhaha oh boy na relegation tinzzz
|
Anyway
|
The devil is a Liar . All these Evil forces trynna provoke me!
|
dre11: who got Omanik talking I take the credit but I no go tell you shinshin |
omanik: Lmao. I always visit here when am bored nd less busy so thrs no specified tym i usually come here.Taaaa, you come here cuz of me ![]() |
ToyinDipo: Maybe. Have you donated your own like?But bia, I never see any picture with more than 4 likes, talkless 50 |
dre11: na your pix dey thereNo mind the fool...na Djokovic ![]()
|
lmtm: Hi,yes i'm a woman.Yaaaay. How are you? |
ToyinDipo: Already seeing up to 50 likes on some people's profile, and none on mine yet. Djokovic? I like d guy but Sorry I be heavy Federer fan. |
Ozil baba |




