KingsleyJay's Posts
Nairaland Forum › KingsleyJay's Profile › KingsleyJay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 40 pages)
Kslib: Lwkmd!!Instead of yhu 2go find fire estinguisher U de add petrol ![]() |
xynerise: Dont misunderstand him, he said ''Clicks'' Clicks it is *winks* Dem say u get CliCK....ow far na |
Ishsoph: Exactly my thoughtThey av clique's here ?Abeg classify dem, u sef must de one ooo Haven't noticed anytin lyk cliques so far tho' |
[quote author=splasy_duicy]Whatts the jist here...I like some characters here especially cathaliya..hope I spelt it well...[/quote]Jst call her catarrh b4 u bite off ur cute tongue ![]() |
Cathaliya: which number you be? The first or the second guy?He's none of the above Jekyll 1st Hyde 2nd |
Ishsoph: no b ur sista again?So u b waa-waa ![]() ![]() ![]() |
Come ooo Jekyll&hyde and catarrh.... Hpe say una neva de add una own love lines 2 d lyrics cos I don de feel those lines |
Br3nd4, hpe u r cuffed already... I lyk kinky ![]() ![]() Buh we start nxt week And no fridays or saturdays....I nid space Jst tue&weds nyts Deal? |
Ishsoph: Am not called a psychologist for nothing. Babes take note (will spoil someone's market tonight)"BABES TAKE NOTE"? ![]() Lyk criusly?? LMAO Do wat u must jor Jst make sure u dnt luk lyk an a'ss wen u r done ![]() ![]() ![]() |
Cathaliya: ehe, thank you joor...wetin be the correct spelling, COLOGNE?No mind xynerise jor I know u spelt it lyk dat intentionally |
Kslib: Lmfao!!!!!Lol!!! Me sef don loyal tey tey buh xynerise is hell bent on calling her out |
Ishsoph: BadShattap dia!!! Blindness go soon carry u enter where soja ants full ![]() |
xynerise: I no edit anything oU know how it is "Pottle calling pot black" ![]() |
Kslib: Lmao!!!!!Na dis same handle ooo I stopped commenting there after my battle wi forkadict cos I wud av turned dat thread upside down wit my views so I only read comments |
xynerise: Wetin be this? ![]() e fit b say na u edit am put ![]() ![]() ![]() I promised 2 live n let live U shud do same bro Jst 4give her past sins Eh! biko ![]() |
Cathaliya: it doesnt stop me from mingling....no strings attached.Chai!!! Se as kslib spoil ![]() |
Br3nd4: You dont trust me.Trust u ke!!!! I de prepare myself lyk pesin wey de go enter LION mouth ![]() |
Ishsoph: If you no won carry sickness girls make una no gree caseless and kingsley jay to do una cos na one condom them they use o! **washing things after use**Maka why? Rotfl |
Ishsoph: If you no won carry sickness girls make una no gree caseless and kingsley jay to do una cos na one condom them they use o! **washing things after use**Maka why? |
Br3nd4: *slaps his ear*I warned him about dis ![]() |
Ishsoph: Peeps kingsley jay is an underage kidU don turn her to female shekau b dat na.........brenda go slap ur conscience ehn!!. She wud turn my lover by 6pm Na ur type de call their babe "mummy" ![]() |
Br3nd4:Y d "v face" as dyt wud say.... |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]You're the only colour palette I need for your portrait, The reason that I'm painting I need to find you I got to find you. Love yours. It's unique [/color][/quote]She been de find colours of luv yesterdayStart 4rm dia |
Smartie gurl: you can give me a Naija kiss...Na polyandry u de into now?? |
caseless:Almost 4got we r still on d wooing thread ![]() ![]() Ride on bro, I'm rooting 4 u ![]() |
Br3nd4: Be giving french kiss anyhow o. Just know sey when 6pm knack you suppose dey my houseYes ma! |
Br3nd4 I'm coming ova dis eve 2 sign those documents buh u must promise 2 cuff one of ur hands 2d bed.... I dnt want my buttons undone by d tym I leave ![]() |
Cathaliya: no hype yourself....na from far I perceive amShattap dia ![]() |
Ishsoph: **slaps off lips**Ptcheeew! Bad belle So na u de make d door squeak since Weirdo |
Kslib: Na so so nyash dem dey touch here?..LMAO! So now dat u aff achieved ur aim "How dyu feel"? |
Cathaliya: hmm, smelly mouth...After d 5mins french kiss na hin u rememba say d mouth de smell...lol Na ur lips contaminate my own |
xynerise: There is something about her pictureCan barely hold d laffter Hahahahahahahahaha!!! My head ooo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 40 pages)

?
no b ur sista again?

