KingsleyJay's Posts
Nairaland Forum › KingsleyJay's Profile › KingsleyJay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 40 pages)
Dyt: Mondi mondiHmmmmmmm.... This xplains a lot |
Dyt: U mean u came jst typing my name?Huh!!! Smh Keep wishing sweery |
achi4u:Ehn!!! Wetin u de talk so....NAIJA BARRACKS Na MOI MOI ke?? I pity u e better say u go europe go r'ape underage dan 2come naija sleep wit soja pikin and d sojaman catch u ! Na guard room go b ur room and parlor After d many many mending o |
Dyt: Wats wit d V face?That's cos I knw how controversial u can get wen it cums down 2me |
Goldenbasil: Zubby,i hope you did not hurt Diasy. More ink to your biro.Daisy na ur sister? ![]() |
Where is dyt ? ![]() |
Cathaliya: Am so sorry... That Bamboo di.ck keep bringing out the worst in me... ![]() ![]() ![]() |
Cathaliya: ass wipeCath, taaaaaa! Stop using foul words Errrrmmm......@Caseless she wanted ta call u an a'ss-wipe here( as in "sumone dat wipes as's 4 a living), y dyu av a history wif toilets *na joke I de ooo* ![]() |
Cathaliya: I wan bake cake... I wan sew my christmass clothAiit babes |
Cathaliya: help me pls, I need makin-sense colour combinations.Na wa ooo! Babe d way u de take find dis colour U wan repaint ur heart? |
Ishsoph: **Throw a stick of lighted match at him**Y evils na U don follow am catch fire now ![]() |
Eze Promoe: [color=crimson]Good Morning, ladies and gentlemen. Welcome to the Extended Version of the Wooing Challenge Season 4!U are here shinning ur unbrushed teeth where is d person u wooed? Abi u guys wooed a piece of wood ![]() |
An0nimus: i dey here and kingsley dey ask 'whats in the offing'...i forgive you.Dnt get ur pants in a twist yet She hasn't given me a mouth watering proposal yet Br3nd4: Wetin make you edit the post? ![]() |
Kingsley Jay: R u okay?6months be lyk 60 years ![]() ![]() ![]() |
Homguy: you na fit scope ur auntie mate?you need chop dog liver boy!R u okay? ![]() Oya go turn gigolo 4 club na PS: I didn't mean she was advanced in age, I'm talkin about age in respect 2 her years on NL ......u dig? 6months be lyk 60 years ![]() ![]() ![]() |
Br3nd4: And I was considering making you one of my sugar sons.Hmmmmm! It depends on wats in the offing Buh wooing u? That's a capital NO Na u spose de woo me sef.......LMAO Na joke i de ooo |
An0nimus: @Kingsley Jay leave me and Br3nd4..abi you wan woo her?Tufiakwa!!! U want make I woo nairaland grandmama ni? Anonymous flex ur e-sugarmummy ![]() |
Eze Promoe: [color=crimson]DYT, obey the rule and choose a man!She jus de form badoo Normally na lez de do dis tin wey she de do buh I know she aint one Which is d main reason y I'm confused bou her attitude |
Br3nd4: SharrapU and dis ur ![]() |
Dyt: English plsShows jst how little u understand d english language Oops! Almost 4got u don't see well @ nyt so my writeup probably looked japanese 2u Read again in d morn |
An0nimus: *walks in through back door* e get person I dey find. she know herselfBr3nda ![]() Trust me bro, I know |
Dyt: This got me ROFT Dis one u de reject niccurs so Wud av wanted 2 av a go @ u buh dat wud jst b saddling u wit ammunition 2 blow my arse 2 thy kingdom come So Im'ma hide my tongue 4rm ur teeth 4 now ![]() |
Dyt: Sighs and smilesI trust u 2see d CAR part, ur nyt blindness no affect u reassh dat syd....lol Oya do fast and choose one abeg BItE ME! BITE ME!! BIte ME!!! ![]() ![]() ![]() |
Dyt: U hav bn on my case recentlyU quoted me 1st lady On d ish of u "biting" Well............ I love taming wildlings |
Dyt: Na dat one ur eye go seeDey there de defend ooo Mynd go soon call ur chest EXPRESS ![]() |
[quote author=Mynd_44]see your flat ynash[/quote] How u take know say her yash flat? Hpe say no b u flatten am o ![]() ![]() ![]() |
Mehn, I tire 4 d locking of this thread without any notification or apologies thereafter ?Which kain power drunkeness b dis naw..... Ptcheew |






