Christianity Etc › Re: Pastor Success Sunday Forced To Marry Fiancée's Corpse Who Died During Abortion by Kinimajor: 8:00pm On Sep 01, 2021 |
How which dem use Tampolin all this one for no de now... |
Politics › Re: Kaya Students In Maradun, Zamfara Kidnapped By Bandits by Kinimajor: 4:50pm On Sep 01, 2021 |
I no understand self o...na by force to go school Make all the children no comot shuu |
|
Phones › Re: Samsung Galaxy S10 For Sale SOLD!!!! by Kinimajor: 8:17pm On Aug 31, 2021 |
I don message you...you no de answer Na wa for you o... ogunniyi295: chat me up on whatsapp
zero8one03five90three38 |
Autos › Re: Super Clean And Sound 2007 Honda Accord Available @1.4M by Kinimajor: 6:13pm On Aug 31, 2021 |
900k |
Celebrities › Re: Laide Bakare And Kemi Afolabi Fight Over Dauda Sulaimon 'Gida' by Kinimajor: 6:06pm On Aug 31, 2021 |
Walahi..swears candyguyofficia: Before opening the thread I thought it was Sugar Boy the musician |
Celebrities › Re: Laide Bakare And Kemi Afolabi Fight Over Dauda Sulaimon 'Gida' by Kinimajor: 6:05pm On Aug 31, 2021 |
With the one wen de ground self...people still get power to de fight...Na wa o Abeg make una put me for ground o..I no wear pant |
Phones › Re: Samsung Galaxy S10 For Sale SOLD!!!! by Kinimajor: 12:45pm On Aug 31, 2021 |
80k Baba |
Autos › Re: Mercedes Benz ML350 2005 Fulloption Toks...3.3m SOLD SOLD by Kinimajor: 9:06pm On Aug 30, 2021 |
Naira na this kpangolo be $1.5m jaxxy: For naira or for dollars?? |
Autos › Re: Awoof Way Day Sweet Belle ( Toyota Camry 2008 Nigerian Used 1.750m ) by Kinimajor: 8:29pm On Aug 30, 2021 |
Tap am na shuu |
Autos › Re: Mercedes Benz ML350 2005 Fulloption Toks...3.3m SOLD SOLD by Kinimajor: 8:27pm On Aug 30, 2021 |
Animals everywhere this motor wen no pass 1.5m jaxxy: No it can’t. The bodies are completely different. |
|
Autos › Re: INFINITI M35x 2008 Clean Used... 2.2m by Kinimajor: 8:25pm On Aug 30, 2021 |
1.5m |
Autos › Re: Toks Acura Mdx 2005 Model Accident Free Buy N Drive by Kinimajor: 6:13pm On Aug 30, 2021 |
1.5m |
Autos › Re: 2006 Pontiac Vibes For Sale (naija Used) N1.850m by Kinimajor: 6:12pm On Aug 30, 2021 |
Na animal de use this car |
|
Autos › Re: Lagos: Clean Tokunbo 2001 Toyota Sienna by Kinimajor: 3:58pm On Aug 30, 2021 |
All of una de craze.. |
Autos › Re: Neatly Used Honda Civic Available @1.3M by Kinimajor: 7:16pm On Aug 29, 2021 |
Na the new format be this now abi...Even for Jiji Who go buy go buy if you like open 100 Account make only you de comment Mikocake: Thank You sir..we appreciate your good gesture. |
Autos › Re: Sold out 1.2m Neatly Used Honda Pilot by Kinimajor: 7:12pm On Aug 29, 2021 |
How much for the EOD please? Herkim: Available for all interested buyers |
Autos › Re: Nigeria used Camry Muscle 2008 Model Going For #1.4m by Kinimajor: 2:31pm On Aug 29, 2021 |
Engine and gear bad and you are still selling at such amount..how much is the engine and gear? Icentautos: 1.350 |
Autos › Re: **sold** Toks 2000/2001 Toyota Corolla Blue **sold** by Kinimajor: 11:36am On Aug 28, 2021 |
You and your corolla go go front |
Autos › Re: Superclean Pencil Light Is Available For Inspection by Kinimajor: 9:18pm On Aug 27, 2021 |
|
Autos › Re: Sold by Kinimajor: 9:17pm On Aug 27, 2021 |
Diesel sharp...this one na fire for highway o |
|
|
|
Phones › Re: ...iphone 11 64gb For Sale... Sold by Kinimajor: 6:46pm On Aug 27, 2021 |
180k |
Phones › Re: Help A Brother!! by Kinimajor: 4:28pm On Aug 27, 2021 |
Buy Samsung note 9,s9 plus or s10 |
Phones › Re: Samsung S8 For Sale (#65,000) - Serious Buyers Only by Kinimajor: 4:24pm On Aug 27, 2021 |
50k self na dash but if you gree hala me |
Phones › Re: Samsung S8 For Sale (#65,000) - Serious Buyers Only by Kinimajor: 4:24pm On Aug 27, 2021 |
No mind am not s8 plus self..how much be s9 plus Thurmieee: S8 65k Lol .........you're a joker. |
Autos › Re: Just Arrived 2010 toks BMW X3 XDRIVE With Double Pano 5.1million Just Arrived by Kinimajor: 8:50pm On Aug 26, 2021 |
Where we de go with this your price? Go where Virgohills: Lets go |
|