Kiziito's Posts
Nairaland Forum › Kiziito's Profile › Kiziito's Posts
1 (of 1 pages)
JohnQueen: ![]() |
JohnQueen:Na stream 2 o, I don find vex I no see.. My younger sister was posted to Jigawa state, so will be moving 2moro morning from Delta |
JaymieCollins:Please guy help me beg ur uncle to check mine abeg, the earlier the better.. Help a brother.. Thanks in advance |
JohnQueen:Chai! All the bad guyz for GL na all of dem dey post for Taraba.. That camp must be on fire soon ![]() I wish I dey this team I swear.. I just dey envy una Sha,congratulations! na stream 2 things for me o |
JohnQueen:JohnQueen add this number 07035180392 to the whatsapp group.. Thanks in advance Add these as well 08032274113, 08060869782..thanks |
JohnQueen:Bro na Taraba state dey trow u put.. Was it ur first choice? |
1 (of 1 pages)

I swear.. I just dey envy una Sha,congratulations! na stream 2 things for me o