Kokonets's Posts
Nairaland Forum › Kokonets's Profile › Kokonets's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 151 pages)
Ok. . . i dey calm down small, cocky wetin we dey trade? |
No i still dey vex so dis na wetin dey keep u busy abi? |
jeny all this kisses way u dey blow away so. . . i dey vex o ![]() |
Send am as how? text mess say she no say ur name na Cockyzy sha ![]() |
RuuDie:Guy, relax we have neva been beaten black n blue to leave a competition its either away goals or disallowed goals nothing do us on Sat we shall see |
That means ur on break with her. . . my advice is take it to the Lord in prayer as only God can reveal and know if shes the one, both of u can see a pastor and pray over it 2gther |
I guess its a blessing in disguise n like u said we were not destined 2 qualify even in the ist leg we had chances and disallowed goals, well its all good |
jenibayo:Busy doing what? |
jenibayo:Jeni werin dey? we ave not been communnicating o! or u dey run from me? |
Cock. . . these are the tips Trust, Love, Communication is very important in a long distance r/ship n in the long run just b ya sef ![]() |
No be small thing! |
We went out with our heads held high. . . to lose isnt in our blood but we have to move on as we are barca. The league and CL na him remain, IMO this lost will motivate the boys to beat dem on Sat. Cheer up boys forza barca! |
Congrats Kray! Barca is winning this we are going for the kill, forza barca! |
@OP Your friend should just be thankful to Allah that he revealed the true colors of the babe, though shes not evil, she just didnt succeed in baking her cake and eating it ![]() |
freecocoa:LWKMD!!! |
whitelexi:If he investigates, its a friend that told the ex babe bout the wedding. . . but if i may ask how did the bride take it? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 151 pages)
so dis na wetin dey keep u busy abi?
say she no say ur name na Cockyzy sha 